395px

Schuhmacher

121SELAH

Shoemaker

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
L know say na you fit fix am (nah nah)
Shoemaker where you dey
I need you now

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of shoe
Go give a carpenter (nah nah)
'Cause e no sabi the work at all o

Carpenter where you dey
Come and fix my chair
Carpenter where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of chair
Go give a shoemaker (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
Heart fixer where you dey
I need you yes

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Know where you dey
I know where to find you
Know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you
Oh oh oh oh oh
Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you o

Schuhmacher

Schuhmacher, wo bist du?
Komm, reparier meinen Schuh
Schuhmacher, wo bist du?
Ich brauche dich jetzt
Ich rufe dich, weil
Ich weiß, dass du ihn reparieren kannst (nein, nein)
Schuhmacher, wo bist du?
Ich brauche dich jetzt

Schuhmacher, wo bist du?
Komm, reparier meinen Schuh
Schuhmacher, wo bist du?
Ich brauche dich jetzt
Ich rufe dich, weil
Ich weiß, dass du ihn reparieren kannst (nein, nein)
Ich weiß, wo du bist
Ich weiß, wo ich dich finde

Oh oh oh oh
Der Punkt ist, dass
Es jemand sein muss, der es repariert
Ich werde ihn anrufen
Denn er versteht das Handwerk
Gut, gut, oh, gut, gut
Ich werde kein Schuhproblem
Einem Tischler geben (nein, nein)
Denn er kann das überhaupt nicht

Tischler, wo bist du?
Komm und reparier meinen Stuhl
Tischler, wo bist du?
Ich brauche dich jetzt
Ich rufe dich, weil
Ich weiß, dass du ihn reparieren kannst (nein, nein)
Ich weiß, wo du bist
Ich weiß, wo ich dich finde

Oh oh oh oh
Der Punkt ist, dass
Es jemand sein muss, der es repariert
Ich werde ihn anrufen
Denn er versteht das Handwerk
Gut, gut, oh, gut, gut
Ich werde kein Stuhlproblem
Einem Schuhmacher geben (nein, nein)
Denn er kann das überhaupt nicht

Herzheiler, wo bist du?
Komm, reparier mein Herz
Herzheiler, wo bist du?
Ich brauche dich jetzt
Ich rufe dich, weil ich weiß
Dass du es reparieren kannst (nein, nein)
Herzheiler, wo bist du?
Ich brauche dich, ja

Herzheiler, wo bist du?
Komm, reparier mein Herz
Herzheiler, wo bist du?
Ich brauche dich jetzt
Ich rufe dich, weil ich weiß
Dass du es reparieren kannst (nein, nein)
Ich weiß, wo du bist
Ich weiß, wo ich dich finde

Weiß, wo du bist
Ich weiß, wo ich dich finde
Weiß, wo du bist
Ich weiß, wo ich dich finde

Oh oh oh oh
Der Punkt ist, dass
Es jemand sein muss, der es repariert
Ich werde ihn anrufen
Denn er versteht das Handwerk
Gut, gut, oh, gut, gut
Ich werde kein Herzproblem
Einem Menschen geben (nein, nein)
Denn er kann das überhaupt nicht

Oh oh oh oh
Der Punkt ist, dass
Es jemand sein muss, der es repariert
Ich werde ihn anrufen
Denn er versteht das Handwerk
Gut, gut, oh, gut, gut
Ich werde kein Herzproblem
Einem Menschen geben (nein, nein)
Denn er kann das überhaupt nicht

Herzheiler, oh
Gerade jetzt brauche ich dich, oh
Gerade jetzt brauche ich dich
Oh oh oh oh oh
Herzheiler, oh
Gerade jetzt brauche ich dich, oh
Gerade jetzt brauche ich dich, oh

Escrita por: