Shoemaker
Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
L know say na you fit fix am (nah nah)
Shoemaker where you dey
I need you now
Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you
Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of shoe
Go give a carpenter (nah nah)
'Cause e no sabi the work at all o
Carpenter where you dey
Come and fix my chair
Carpenter where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you
Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of chair
Go give a shoemaker (no no)
'Cause e no sabi the work at all o
Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
Heart fixer where you dey
I need you yes
Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you
Know where you dey
I know where to find you
Know where you dey
I know where to find you
Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o
Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o
Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you
Oh oh oh oh oh
Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you o
Zapatero
Zapatero, ¿dónde estás?
Ven a arreglar mi zapato
Zapatero, ¿dónde estás?
Te necesito ahora
Te llamo porque
Sé que tú puedes arreglarlo (nah nah)
Zapatero, ¿dónde estás?
Te necesito ahora
Zapatero, ¿dónde estás?
Ven a arreglar mi zapato
Zapatero, ¿dónde estás?
Te necesito ahora
Te llamo porque
Sé que tú puedes arreglarlo (nah nah)
Sé dónde estás
Sé dónde encontrarte
Oh oh oh oh
La cuestión es que
La persona que puede arreglarlo
Yo la llamaré
Porque él sabe cómo hacerlo
Muy bien, muy bien
No llevaré asuntos de zapatos
A un carpintero (nah nah)
Porque no sabe nada de eso
Carpintero, ¿dónde estás?
Ven y arregla mi silla
Carpintero, ¿dónde estás?
Te necesito ahora
Te llamo porque
Sé que tú puedes arreglarlo (nah nah)
Sé dónde estás
Sé dónde encontrarte
Oh oh oh oh
La cuestión es que
La persona que puede arreglarlo
Yo la llamaré
Porque él sabe cómo hacerlo
Muy bien, muy bien
No llevaré asuntos de sillas
A un zapatero (no no)
Porque no sabe nada de eso
Arreglador de corazones, ¿dónde estás?
Ven a arreglar mi corazón
Arreglador de corazones, ¿dónde estás?
Te necesito ahora
Te llamo porque sé
Que tú puedes arreglarlo (nah nah)
Arreglador de corazones, ¿dónde estás?
Te necesito sí
Arreglador de corazones, ¿dónde estás?
Ven a arreglar mi corazón
Arreglador de corazones, ¿dónde estás?
Te necesito ahora
Te llamo porque sé
Que tú puedes arreglarlo (nah nah)
Sé dónde estás
Sé dónde encontrarte
Sé dónde estás
Sé dónde encontrarte
Sé dónde estás
Sé dónde encontrarte
Oh oh oh oh
La cuestión es que
La persona que puede arreglarlo
Yo la llamaré
Porque él sabe cómo hacerlo
Muy bien, muy bien
No llevaré asuntos de corazón
A un humano (no no)
Porque no sabe nada de eso
Oh oh oh oh
La cuestión es que
La persona que puede arreglarlo
Yo la llamaré
Porque él sabe cómo hacerlo
Muy bien, muy bien
No llevaré asuntos de corazón
A un humano (no no)
Porque no sabe nada de eso
Arreglador de corazones
Ahora mismo te necesito
Ahora mismo te necesito
Oh oh oh oh oh
Arreglador de corazones
Ahora mismo te necesito
Ahora mismo te necesito