395px

Cordonnerie

121SELAH

Shoemaker

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
L know say na you fit fix am (nah nah)
Shoemaker where you dey
I need you now

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of shoe
Go give a carpenter (nah nah)
'Cause e no sabi the work at all o

Carpenter where you dey
Come and fix my chair
Carpenter where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of chair
Go give a shoemaker (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
Heart fixer where you dey
I need you yes

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Know where you dey
I know where to find you
Know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you
Oh oh oh oh oh
Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you o

Cordonnerie

Cordonnerie où t'es
Viens réparer ma chaussure
Cordonnerie où t'es
J'ai besoin de toi maintenant
Je t'appelle parce que
Je sais que c'est toi qui peux le faire (nah nah)
Cordonnerie où t'es
J'ai besoin de toi maintenant

Cordonnerie où t'es
Viens réparer ma chaussure
Cordonnerie où t'es
J'ai besoin de toi maintenant
Je t'appelle parce que
Je sais que c'est toi qui peux le faire (nah nah)
Je sais où t'es
Je sais où te trouver

Oh oh oh oh
Le truc c'est que
C'est quelqu'un qui va le réparer
Moi je vais appeler
Parce que c'est lui qui sait faire ça
Bien bien, bien bien
Je vais pas confier un problème de chaussure
À un menuisier (nah nah)
Parce qu'il sait pas faire du tout

Menuisier où t'es
Viens réparer ma chaise
Menuisier où t'es
J'ai besoin de toi maintenant
Je t'appelle parce que
Je sais que c'est toi qui peux le faire (nah nah)
Je sais où t'es
Je sais où te trouver

Oh oh oh oh
Le truc c'est que
C'est quelqu'un qui va le réparer
Moi je vais appeler
Parce que c'est lui qui sait faire ça
Bien bien, bien bien
Je vais pas confier un problème de chaise
À un cordonnier (non non)
Parce qu'il sait pas faire du tout

Réparateur de cœur où t'es
Viens réparer mon cœur
Réparateur de cœur où t'es
J'ai besoin de toi maintenant
Je t'appelle parce que je sais
Que c'est toi qui peux le faire (nah nah)
Réparateur de cœur où t'es
J'ai besoin de toi oui

Réparateur de cœur où t'es
Viens réparer mon cœur
Réparateur de cœur où t'es
J'ai besoin de toi maintenant
Je t'appelle parce que je sais
Que c'est toi qui peux le faire (nah nah)
Je sais où t'es
Je sais où te trouver

Je sais où t'es
Je sais où te trouver
Je sais où t'es
Je sais où te trouver

Oh oh oh oh
Le truc c'est que
C'est quelqu'un qui va le réparer
Moi je vais appeler
Parce que c'est lui qui sait faire ça
Bien bien, bien bien
Je vais pas confier un problème de cœur
À un humain (non non)
Parce qu'il sait pas faire du tout

Oh oh oh oh
Le truc c'est que
C'est quelqu'un qui va le réparer
Moi je vais appeler
Parce que c'est lui qui sait faire ça
Bien bien, bien bien
Je vais pas confier un problème de cœur
À un humain (non non)
Parce qu'il sait pas faire du tout

Réparateur de cœur
En ce moment j'ai besoin de toi
En ce moment j'ai besoin de toi
Oh oh oh oh oh
Réparateur de cœur
En ce moment j'ai besoin de toi
En ce moment j'ai besoin de toi

Escrita por: