395px

Schoenmaker

121SELAH

Shoemaker

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
L know say na you fit fix am (nah nah)
Shoemaker where you dey
I need you now

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of shoe
Go give a carpenter (nah nah)
'Cause e no sabi the work at all o

Carpenter where you dey
Come and fix my chair
Carpenter where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of chair
Go give a shoemaker (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
Heart fixer where you dey
I need you yes

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Know where you dey
I know where to find you
Know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you
Oh oh oh oh oh
Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you o

Schoenmaker

Schoenmaker, waar ben je?
Kom mijn schoen maken
Schoenmaker, waar ben je?
Ik heb je nu nodig
Ik bel je omdat
Ik weet dat jij het kan maken (nah nah)
Schoenmaker, waar ben je?
Ik heb je nu nodig

Schoenmaker, waar ben je?
Kom mijn schoen maken
Schoenmaker, waar ben je?
Ik heb je nu nodig
Ik bel je omdat
Ik weet dat jij het kan maken (nah nah)
Ik weet waar je bent
Ik weet waar ik je kan vinden

Oh oh oh oh
Het punt is dat
Het is iemand die het kan maken
Die ga ik bellen
Want hij weet hoe het moet
Heel goed, heel goed
Ik ga geen schoenprobleem
Bij een timmerman brengen (nah nah)
Want hij kan het helemaal niet

Timmerman, waar ben je?
Kom mijn stoel maken
Timmerman, waar ben je?
Ik heb je nu nodig
Ik bel je omdat
Ik weet dat jij het kan maken (nah nah)
Ik weet waar je bent
Ik weet waar ik je kan vinden

Oh oh oh oh
Het punt is dat
Het is iemand die het kan maken
Die ga ik bellen
Want hij weet hoe het moet
Heel goed, heel goed
Ik ga geen stoelprobleem
Bij een schoenmaker brengen (nee nee)
Want hij kan het helemaal niet

Hartmaker, waar ben je?
Kom mijn hart maken
Hartmaker, waar ben je?
Ik heb je nu nodig
Ik bel je omdat ik weet
Dat jij het kan maken (nah nah)
Hartmaker, waar ben je?
Ik heb je ja

Hartmaker, waar ben je?
Kom mijn hart maken
Hartmaker, waar ben je?
Ik heb je nu nodig
Ik bel je omdat ik weet
Dat jij het kan maken (nah nah)
Ik weet waar je bent
Ik weet waar ik je kan vinden

Weet waar je bent
Ik weet waar ik je kan vinden
Weet waar je bent
Ik weet waar ik je kan vinden

Oh oh oh oh
Het punt is dat
Het is iemand die het kan maken
Die ga ik bellen
Want hij weet hoe het moet
Heel goed, heel goed
Ik ga geen hartprobleem
Bij een mens brengen (nee nee)
Want hij kan het helemaal niet

Oh oh oh oh
Het punt is dat
Het is iemand die het kan maken
Die ga ik bellen
Want hij weet hoe het moet
Heel goed, heel goed
Ik ga geen hartprobleem
Bij een mens brengen (nee nee)
Want hij kan het helemaal niet

Hartmaker, oh
Ik heb je nu nodig, oh
Ik heb je nu nodig
Oh oh oh oh oh
Hartmaker, oh
Ik heb je nu nodig, oh
Ik heb je nu nodig, oh

Escrita por: