Oyi
Oh alright
Yeah yeah yeah
Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come A
Nd no be every wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you want do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu
That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time, you go do wetin wey favour you
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
If body dey hot you, drink water
No come come, dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla, I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you
That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you (hehe)
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own
And you go do your own
Anything wey remain
Na bone we go bone
Cause life is too short for debating
Levels too pure for you, na wetin
Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show
Oyi
Oh, bien
Sí, sí, sí
Ayúdame a difundir este mensaje como Globacom
Haz que nadie venga aquí dey venga dey forma
Sé que digo que no sea todo el mundo siga venga A
Y no ser cada uno de los wey ser silicio
Ehen
Haz dem no come dey lavarte
Y hacer que hagas exactamente lo que quieres hacer
No te diga, no te lo digo
Hacer que no dejes que el diablo venga dey te use
Pero si te digo, di que te amo
Abeg abeg no vas a convertirme en tu mugu
Esa vez, 30 mil millones no te vayas
Esa vez, Edumoga no vaya a verte
Y si empiezo a estresarte
Házmelo saber porque no quiero que te excantes
En pocas palabras, na sólo usted wey sabe que
Al mismo tiempo, ve a hacer que Wey te favorezca
Ah, eh, eh, oyi
Alo ma yego ligbo
Así que haz que hagamos di cosa jeje
Hacer que hagamos de show de vida
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
Así que vive tu vida
Y hacer algo jeje, show de vida
Si el cuerpo te calienta, bebe agua
No venga venga, dey forma como mantequilla
Porque sé decir que sabes decir que te conozco
Y no será que todos los vestidores te queden bien
Haz que no me hagas mara eh
Atención para mi asunto eh
Yo no cabía halla, yo no cabía gritar
Yo no quiero hacer, na mí y usted dem hablar de
Y si te digo dices que me gustas
Abeg no dejes que Shakara venga dey te mate
Esa vez, 30 mil millones no te vayas
Esa vez, Edumoga no vaya a verte (jeje)
Y si empiezo a estresarte
Házmelo saber porque no quiero que te excantes
En pocas palabras, na sólo usted wey sabe que
Al mismo tiempo que vas, ¿te favorecemos?
Ah, eh, eh, oyi
Alo ma yego ligbo
Así que haz que hagamos di cosa jeje
Hacer que hagamos de show de vida
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
Así que vive tu vida
Y hacer algo jeje, show de vida
Ah, eh, eh, oyi
Alo ma yego ligbo
Así que haz que hagamos di cosa jeje
Hacer que hagamos de show de vida
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
Así que vive tu vida
Y hacer algo jeje, show de vida
Haz que te revisen a ti mismo
Antes de que vengas, vamos a echarte
Porque no lo intento por tu asunto
Te haré mantequilla, no te haré pasar nada
Porque voy a hacer mi propio
Y tú vas a hacer tu propio
Cualquier cosa que nos quede
Na hueso vamos hueso
Porque la vida es demasiado corta para debatir
Niveles demasiado puro para usted, na wetin
Ah, eh, eh, oyi
Alo ma yego ligbo
Así que haz que hagamos di cosa jeje
Hacer que hagamos de show de vida
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
Así que vive tu vida
Y hacer algo jeje, show de vida