395px

Sigue rockeando

2face Idibia

Keep on rocking

Yes o!
Nothing dey happen! (2x)
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!

Chorus
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling
What I have is what I am giving
I really don't try to keep the love on line
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking baby
Tell me your man that you are wheeling
Keep on rocking darling
What I have is what I am giving
Keep on rocking baby
I really don't try to keep the love on line

Verse 1
As I dey walka dey go
Wetin dey happen na e funky so
After the show, na the party o
The party go happen for my end o
Even if you no be my friend
Come and party with my friends o
Shika la koku lepassa yo
So they point and kill, you go carry dey go
But to say, the blood, and the blood dey go
Police protection essential o
Police protection go plenty o
Wey even if you ready, you go pon dey go
You go start to dey show yourself o
Come to the center and start a kolo
Start to be feeling like a monkey o
Hey, jay, jay, like a donkey o
Jump and touch the ceiling o
Help to sing the singing o
I go spread all my money o
I go spread till the end of the party o
Cuz this kind party, you no know when they go
You no go know say some joint dey show
This kind party no dey end o
This kind party they must pursue you o

Repeat Chorus

Verse 2
Okay, as we plan before
Na in we commot from gipsy o
Hey, jai, check your time e o
The party dey start my end on the dot e o
You no fit afford to be late e ei
Na we suppose to arrange the place e o
Hey kena, na true talk na you dey talk e o
I check my time for the thing, eget e faulty o
Make you see as the thing dey delay o
You go think say na 8 edey knack e o
Oya, enter modo make we start dey go
Before 2Face start dey bore me o
Oga friend, take the phone, make you call am o
Make I call am, tell am, say we dey come e o
Make he no be like say we don lost e o
Tubaba, nolele, he go sing the show
But the hoda be plenty for road e o
Which kind yawa be this e o
Thank God, we don reach the party o
Just in time, which you tell us, them start the show
All the boys be the dem, dey flex o
I leke leke dey play for the kwan di yo
Oya, pass me the bottle and suck the yaro
Make I start dey quaff e o
Quaff and quaff till the end e o
Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o

Repeat Chorus

Verse 3
See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite (2x)
But you got, you got to do your God some glory
Try to come without a gun
Do you God some glory, try to come without a gun
Get yourself a partner, do just what you wanna
Do you God some glory, try to come without a gun
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling

Repeat Chorus till fade

Sigue rockeando

¡Sí, eh!
¡Nada está pasando! (2x)
Siente la vibra, captura la sensación
¡Sí, eh!

Coro
Siente la vibra y captura la sensación
Dile a tu hombre que estás conquistando
Lo que tengo es lo que estoy dando
Realmente no intento mantener el amor en línea
Siente la vibra y captura la sensación
Sigue rockeando, nena
Dile a tu hombre que estás conquistando
Sigue rockeando, cariño
Lo que tengo es lo que estoy dando
Sigue rockeando, nena
Realmente no intento mantener el amor en línea

Verso 1
Mientras camino
Lo que está pasando es muy divertido
Después del show, viene la fiesta
La fiesta será en mi lugar
Incluso si no eres mi amigo
Ven y festeja con mis amigos
Shika la koku lepassa yo
Así que señalan y matan, tú seguirás adelante
Pero para decir, la sangre, y la sangre seguirá
Protección policial es esencial
La protección policial será abundante
Aunque estés listo, seguirás adelante
Empezarás a mostrarte
Ven al centro y comienza un alboroto
Empieza a sentirte como un mono
Hey, jay, jay, como un burro
Salta y toca el techo
Ayuda a cantar la canción
Desplegaré todo mi dinero
Lo desplegaré hasta el final de la fiesta
Porque este tipo de fiesta, no sabes cuándo terminará
No sabrás que algunos lugares están mostrando
Este tipo de fiesta no termina
Este tipo de fiesta te perseguirá

Repetir Coro

Verso 2
Ok, como planeamos antes
Así es como salimos de gipsy
Hey, jai, revisa tu hora
La fiesta comienza en mi lugar puntualmente
No puedes permitirte llegar tarde
Deberíamos haber arreglado el lugar
Hey kena, es verdad lo que dices
Reviso mi hora para la cosa, está defectuosa
Mira cómo se retrasa la cosa
Pensarás que son las 8 cuando suena
Vamos, entra en modo para empezar a ir
Antes de que 2Face me aburra
Amigo, toma el teléfono, llámalo
Déjame llamarlo, decirle que estamos llegando
Para que no parezca que nos perdimos
Tubaba, nolele, él cantará el show
Pero hay mucho tráfico en la carretera
¿Qué tipo de lío es este?
Gracias a Dios, llegamos a la fiesta
Justo a tiempo, nos dijiste, empezaron el show
Todos los chicos están flexionando
I leke leke está jugando en el kwan di yo
Vamos, pásame la botella y chupa el yaro
Empezaré a beber
Beberé hasta el final
Alborotado, beberé, yo también beberé

Repetir Coro

Verso 3
Mira, está permitido ser travieso en esta plantación, esta noche (2x)
Pero debes, debes darle algo de gloria a tu Dios
Intenta venir sin un arma
Dale algo de gloria a tu Dios, intenta venir sin un arma
Consigue un compañero, haz lo que quieras
Dale algo de gloria a tu Dios, intenta venir sin un arma
Siente la vibra y captura la sensación
Dile a tu hombre que estás conquistando

Repetir Coro hasta desvanecer

Escrita por: Innocent Ujah Idibia