All My Life
It's Kel P Vibes
Kilofe omoge
Everything is on me
See me I want this your love
Alele o di dandan
See my doctor, he dey tell me
You be the cure, you're my medication
Where you come from kasala don burst
Omo ja, ja, ja, ko ma lera o
Omo pesin go kpai
If dem come for my baby walahi
Eh! You can be rest assured
I no dey sleep, I go dey on guard
Eh! Forget other girls wey dey jealous you
Forget other boys way dey skobo you
Baby me I no dey bobo you
Osa you no say me cover you
Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking
Ten milli' for your Birkin
And if you like fun mi ni billing
I just don't want you deceiving me
I dey take things too personally (personally)
There's just a part of me that want you more, more, more
And I'll be here 'cause I've been waiting for long, long
Coolu my heart like a beautiful love song
Tony Umez, girl you do me like pawpaw
So da bayi
Baby ma je n Sun ta, I dey outside
No carry me go goal, no offside
Make dem reach ninety-nine, I'm still your guy
2 AM, I'm knocking on your door
Open your heart baby jor, jor, jor
If you say you love me, you no go die
Make our feelings collide oh my my
Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking for ya
Dey outside
No offside
Still your guy
So da bayi
Dey outside
Toda mi vida
Es Kel P Vibes
¿Qué pasa, nena?
Todo corre por mi cuenta
Mírame, quiero este amor tuyo
Alele, no te preocupes
Mira a mi doctor, él me dice
Eres la cura, eres mi medicina
De donde vienes, el escándalo ha estallado
Niño, ja, ja, ja, no te preocupes
Niño, alguien va a morir
Si vienen por mi bebé, por Dios
¡Eh! Puedes estar tranquila
No duermo, estaré en guardia
¡Eh! Olvida a las otras chicas que te tienen celos
Olvida a los otros chicos que te molestan
Nena, yo no te engañaré
Osa, sabes que te protejo
Gara, gara, oh
Gara, gara, oh
Gara, gara, oh, gara
Toda mi vida te he estado buscando
Paran, oh, paran
Paran, oh, paran
Paran, oh, paran
Toda mi vida he estado buscando
Diez millones por tu Birkin
Y si te diviertes, yo pago la cuenta
Solo no quiero que me engañes
Me tomo las cosas muy personalmente (personalmente)
Hay una parte de mí que te quiere más, más, más
Y estaré aquí porque he estado esperando mucho, mucho
Enfría mi corazón como una hermosa canción de amor
Tony Umez, nena, me haces sentir como papaya
Así que ahora
Nena, no te vayas al sol, estoy afuera
No me lleves al gol, no fuera de juego
Que lleguen a noventa y nueve, sigo siendo tu chico
A las 2 de la mañana, estoy tocando tu puerta
Abre tu corazón, nena, por favor
Si dices que me amas, no morirás
Haz que nuestros sentimientos choquen, oh, mi amor
Gara, gara, oh
Gara, gara, oh
Gara, gara, oh, gara
Toda mi vida te he estado buscando
Paran, oh, paran
Paran, oh, paran
Paran, oh, paran
Toda mi vida te he estado buscando
Estoy afuera
Sin fuera de juego
Sigo siendo tu chico
Así que ahora
Estoy afuera