Don't Be a Baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
No cannabis but mo jogor
Pon di replay, play my tune make we turn up
(Gaddem)
No go dey doubt like Thomas
I be the lead when I move you follow
Sho mo pe mo ni fe re o
I no dey see tele o (ooh)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody never, never, never worry me
Olopa limme limme wetin' I do
'cause I pull up in a Benz
Won ni o she Yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder, badder, badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me, eh
Whine for your money don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
O jabo kofo
Ehn ehn o
Se jeje no rush
Ehn ehn o
Tempted to touch
Ehn ehn o
Shey I dey enter ya eye I go give you some
Yawa go burst
Ehn ehn o
Kelemute kelemute
Ehn ehn o
Yekeleba ye
Make you go check my record I no dey do wayo
Olopa limme limme wetin' I do
'cause I pull up in a Benz
Won ni o she Yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
No Seas un Bebé
Llora por tu dinero, no seas un bebé
Sucia Diane, no seas un bebé
Llora por tu papá, no seas un bebé
En Miami, no seas un bebé
Llora por tu dinero, no seas un bebé
Sucia Diane, no seas un bebé
Llora por tu dinero, no seas un bebé
En Miami, no seas un bebé
Sin cannabis pero más juego
Pon la repetición, pon mi canción para que subamos el volumen
(¡Maldición!)
No dudes como Tomás
Soy el líder, cuando me muevo tú sigues
¿Sabes que te quiero, verdad?
No veo televisión (ooh)
No hago nada que intente molestarme
Así que que nadie, nunca, nunca me preocupe
Policía, ¿qué hice mal?
Porque llego en un Benz
Dicen que soy Yahoo
Niño tranquilo
No hago cosas malas
Y no soy uno de esos que hacen trampas
10/10 como un dulce asado
Y nadie es más malo, malo, malo (entiendes)
No hago nada que intente molestarme
Así que que nadie, nunca, nunca me preocupe, eh
Llora por tu dinero, no seas un bebé
Sucia Diane, no seas un bebé
Llora por tu papá, no seas un bebé
En Miami, no seas un bebé
Llora por tu dinero, no seas un bebé
Sucia Diane, no seas un bebé
Llora por tu papá, no seas un bebé
En Miami, no seas un bebé
Olvídate del dinero
Eh eh
Sé tranquilo, no te apresures
Eh eh
Tentado a tocar
Eh eh
¿Estoy entrando en tus ojos? Te daré algo
Va a haber problemas
Eh eh
Kelemute kelemute
Eh eh
Yekeleba ye
Ve a revisar mi historial, no hago trampas
Policía, ¿qué hice mal?
Porque llego en un Benz
Dicen que soy Yahoo
Niño tranquilo
No hago cosas malas
Y no soy uno de esos que hacen trampas
10/10 como un dulce asado
Y nadie es más malo, malo (entiendes)
No hago nada que intente molestarme
Así que que nadie, nunca, nunca me preocupe
Llora por tu dinero, no seas un bebé
Sucia Diane, no seas un bebé
Llora por tu papá, no seas un bebé
En Miami, no seas un bebé
Llora por tu dinero, no seas un bebé
Sucia Diane, no seas un bebé
Llora por tu dinero, no seas un bebé
En Miami, no seas un bebé