395px

Es lo que es

Adekunle Gold

It Is What It Is

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted, I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If е go cost my peace
That's some еxpensive shit, oh
If e no be money
Do not disturb me, please

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)

Money no dey bring happiness, oh
Na when I get money I realize, oh
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See, bad times will never last
Elemi lo ma last, life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Low-key, they hate their life
And they're lonely, no energy for nobody
We no dey happy for me, for me
Low-key, you hate your life
And you're lonely, no energy for nobody
No waste your time, man, I no see you

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensive shit, oh
If e no be money
Do not disturb me, please

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)

Leave am
It is what it is
It is what it is

Es lo que es

Majisoro, espera
Es lo que es, sí
Mawobe, déjalo (déjalo)

La gente que no te alimenta
Siempre es la primera en hablar de tu vida
Mira la ironía
Te avergüenzan en público y luego te piden perdón
No lo malinterpretes, no ando besando traseros
Esa mierda no es saludable
Manteniendo mi distancia
Algunas personas son peores que una pandemia

Si va a costar mi paz
Entonces me iré
Si no es dinero
No me molestes, por favor
Si va a costar mi paz
Eso es algo caro, oh
Si no es dinero
No me molestes, por favor

Majisoro, espera
Es lo que es, sí
Mawobe, déjalo (déjalo)
Majisoro, espera
Es lo que es, sí
Mawobe, déjalo (déjalo)

El dinero no trae felicidad, oh
Fue cuando tuve dinero que me di cuenta, oh
Pero no soy hipócrita
Rezo para que también consigas el tuyo
Mira, los malos tiempos nunca durarán
Elemi lo ma durar, la vida te llega tan rápido
En poco tiempo te conviertes en lo que odias
En secreto, odian su vida
Y están solos, sin energía para nadie
No estamos felices por mí, por mí
En secreto, odias tu vida
Y estás solo, sin energía para nadie
No pierdas tu tiempo, hombre, no te veo

Si va a costar mi paz
Entonces me iré
Si no es dinero
No me molestes, por favor
Si va a costar mi paz
Eso es algo caro, oh
Si no es dinero
No me molestes, por favor

Majisoro, espera
Es lo que es, sí
Mawobe, déjalo (déjalo)
Majisoro, espera
Es lo que es, sí
Mawobe, déjalo (déjalo)

Déjalo
Es lo que es
Es lo que es

Escrita por: Adekunle Gold