Find Money (feat. Zerrydl)
Ayo
Ayo Maff
Say warawara
Lorilẹ o di go-
Me and all my guys, we dey find money (ge ge)
We dey find money (ge ge)
We dey find money (say, say)
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (aje)
This shit is divine, I cannot deny
Oh will you be mine?
Oh I will see you in the night
I dey hustle for the money
Dem dey laugh me
E no funny
Joy comes in thе morning
I have been missing my mommy
Monday to Sunday, outside for my daily 2K
I go take again
I dеypray make sapa no show face
CC load the CC
No jersey balling for every season baby
7 days no sleeping
DND no VC, I am busy baby
Me and all my guys we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere wey belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (wahala)
Lorilẹ o di gobe
Lori, lorilẹ o di gobe (aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe (aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe
Milligram, 100 milligram
For the money, I move like a criminal
Who be that nigga?
Who be that nigga?
Wey wan taste am, tell am say I too bitter, ehh
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
I chase my bag, on God
Nobody dey when I dey my dey (Escobar)
Me and all my guys, we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money
Lori, lori
Lorilẹ o di gobe
O nja mi laya (o di gobe)
O n ja mi laya
Up, up, wey kolo mana
Na you take my bandana
Bill Gates dey find money
Zerry dey find money
Don't depend on me
'Cause all of us dey find money
Ayo Maff dey find money
Aza man dey find money
You too dey beg money, urgent 2K
You sef go find money
Sisi ologe, o n ja mi laya o
Buscar Dinero (feat. Zerrydl)
Ayo
Ayo Maff
Digan warawara
El lugar se volvió go-
Mis amigos y yo, estamos buscando dinero (ge ge)
Estamos buscando dinero (ge ge)
Estamos buscando dinero (diga, diga)
Donde sea que haya necesidad, estamos buscando dinero
Estamos buscando dinero
Estamos buscando dinero (aje)
Esta cosa es divina, no puedo negarlo
Oh, ¿serás mío?
Oh, te veré en la noche
Estoy luchando por el dinero
Se ríen de mí
No es gracioso
La alegría llega en la mañana
He estado extrañando a mi mamá
De lunes a domingo, afuera por mis 2K diarios
Lo haré de nuevo
Rezo para que la pobreza no se muestre
CC carga el CC
No hay jersey para jugar en cada temporada, bebé
7 días sin dormir
DND sin VC, estoy ocupado, bebé
Mis amigos y yo estamos buscando dinero
Estamos buscando dinero
Estamos buscando dinero
Donde sea que haya necesidad, estamos buscando dinero
Estamos buscando dinero
Estamos buscando dinero (wahala)
El lugar se volvió complicado
Lori, el lugar se volvió complicado (aje)
Díganle a la chica rica que se prepare (aje)
Díganle a la chica rica que se prepare
Miligramos, 100 miligramos
Por el dinero, me muevo como un criminal
¿Quién es ese tipo?
¿Quién es ese tipo?
Que quiere probarlo, dile que soy muy amargo, ehh
Soy un niño de dinero, me cuido, no me dejes
Soy un niño de dinero, me cuido, no me dejes
Persigo mi bolsa, por Dios
Nadie está cuando estoy en mi rollo (Escobar)
Mis amigos y yo estamos buscando dinero
Estamos buscando dinero
Estamos buscando dinero
Donde sea que haya necesidad, estamos buscando dinero
Estamos buscando dinero
Estamos buscando dinero
Lori, lori
El lugar se volvió complicado
Me está dando problemas (se volvió complicado)
Me está dando problemas
Arriba, arriba, que no se vuelva loco
Eres tú quien tomó mi bandana
Bill Gates está buscando dinero
Zerry está buscando dinero
No dependas de mí
Porque todos estamos buscando dinero
Ayo Maff está buscando dinero
Aza man está buscando dinero
Tú también estás pidiendo dinero, urgente 2K
Tú también encontrarás dinero
Chica rica, me está dando problemas o