395px

Trouver de l'argent (feat. Zerrydl)

Ayo Maff

Find Money (feat. Zerrydl)

Ayo
Ayo Maff
Say warawara
Lorilẹ o di go-

Me and all my guys, we dey find money (ge ge)
We dey find money (ge ge)
We dey find money (say, say)
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (aje)

This shit is divine, I cannot deny
Oh will you be mine?
Oh I will see you in the night
I dey hustle for the money
Dem dey laugh me
E no funny
Joy comes in thе morning
I have been missing my mommy
Monday to Sunday, outside for my daily 2K
I go take again
I dеypray make sapa no show face
CC load the CC
No jersey balling for every season baby
7 days no sleeping
DND no VC, I am busy baby

Me and all my guys we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere wey belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (wahala)

Lorilẹ o di gobe
Lori, lorilẹ o di gobe (aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe (aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe

Milligram, 100 milligram
For the money, I move like a criminal
Who be that nigga?
Who be that nigga?
Wey wan taste am, tell am say I too bitter, ehh
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
I chase my bag, on God
Nobody dey when I dey my dey (Escobar)

Me and all my guys, we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money

Lori, lori
Lorilẹ o di gobe
O nja mi laya (o di gobe)
O n ja mi laya
Up, up, wey kolo mana
Na you take my bandana
Bill Gates dey find money
Zerry dey find money
Don't depend on me
'Cause all of us dey find money
Ayo Maff dey find money
Aza man dey find money
You too dey beg money, urgent 2K
You sef go find money
Sisi ologe, o n ja mi laya o

Trouver de l'argent (feat. Zerrydl)

Ayo
Ayo Maff
Dis-moi warawara
Le pays est devenu go-

Moi et tous mes gars, on cherche de l'argent (ge ge)
On cherche de l'argent (ge ge)
On cherche de l'argent (dis, dis)
Partout où il y a du fric, on cherche de l'argent
On cherche de l'argent
On cherche de l'argent (aje)

Cette merde est divine, je ne peux pas le nier
Oh, veux-tu être à moi ?
Oh, je te verrai dans la nuit
Je bosse pour le fric
Ils se moquent de moi
C'est pas drôle
La joie arrive le matin
Ma mère me manque
Du lundi au dimanche, dehors pour mes 2K quotidiens
Je vais recommencer
Je prie pour que la galère ne se montre pas
CC charge le CC
Pas de jersey, je fais le show à chaque saison bébé
7 jours sans dormir
DND pas de VC, je suis occupé bébé

Moi et tous mes gars, on cherche de l'argent
On cherche de l'argent
On cherche de l'argent
Partout où il y a du fric, on cherche de l'argent
On cherche de l'argent
On cherche de l'argent (wahala)

Le pays est devenu gobe
Lori, le pays est devenu gobe (aje)
Dis à la belle de l'argent de se lever (aje)
Dis à la belle de l'argent de se lever

Milligramme, 100 milligrammes
Pour l'argent, je bouge comme un criminel
C'est qui ce mec ?
C'est qui ce mec ?
Qui veut goûter, dis-lui que je suis trop amer, ehh
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
Je poursuis mon sac, sur Dieu
Personne n'est là quand je fais mon truc (Escobar)

Moi et tous mes gars, on cherche de l'argent
On cherche de l'argent
On cherche de l'argent
Partout où il y a du fric, on cherche de l'argent
On cherche de l'argent
On cherche de l'argent

Lori, lori
Le pays est devenu gobe
Tu me fais mal (o di gobe)
Tu me fais mal
Haut, haut, on est un peu fous
C'est toi qui as pris mon bandana
Bill Gates cherche de l'argent
Zerry cherche de l'argent
Ne compte pas sur moi
Parce qu'on est tous en train de chercher de l'argent
Ayo Maff cherche de l'argent
Aza man cherche de l'argent
Toi aussi tu demandes de l'argent, urgent 2K
Toi aussi tu vas trouver de l'argent
Belle de l'argent, tu me fais mal o

Escrita por: Divine Uzama, Ayorinde Mafoluku Ayodele