Beggie Beggie (feat. CKay)
(Louda)
Yeah
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be john the baptist
I got issues (got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Beggie Beggie (feat. CKay)
(Louda)
Ja
Wir waren nur Liebende
Bevor die Liebe kam
Jetzt bist du Soldat
General, schick mich nicht
Jetzt bin ich allein
Jetzt, wo du mich nicht schickst
Du posierst nur
Du machst mich nur verrückt
Du gehst einfach
Du antwortest mir nicht
Ewo ewo ewo, was ist los oh
Ewo ewo ewo, was ist los oh
Sieh, wie ich dich bitte, sie bambi allah
Mo je ni
Und du weißt, dass du auch gut aussiehst
Alle Mädchen werden nach dir suchen
Alle Jungs kommen, um mich zu finden
Ich kann nicht darauf eingehen
Ich kann dich nicht vergleichen
Du uh oh oh
Es liegt nicht an dir, es liegt an mir
Normalerweise mache ich das nicht
Aber niemand ist heilig
Ich bin nicht Johannes der Täufer
Ich habe Probleme (habe Probleme)
Mädchen, ich habe dich zum Weinen gebracht und dir Taschentücher gegeben
Danach habe ich dich geküsst
Dann haben wir süße Liebe gemacht, wie wir es immer tun
Sag, ich habe dich hinters Licht geführt
Du folgst mir auch
Wir hatten Spaß
Dann kam plötzlich die Liebe
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh
Sieh, wie ich dich bitte, sie bambi allah
Mo je ni
Und du weißt, dass du auch gut aussiehst
Alle Mädchen werden nach dir suchen
Alle Jungs kommen, um mich zu finden
Ich kann nicht darauf eingehen
Ich kann dich nicht vergleichen
Du uh oh oh
Ich wünschte, ich hätte das vorher gesagt, aber du spielst mit meinem Verstand
Sing mir Lieder, mach ein bisschen Liebe
Leg deine Hände auf meine Oberschenkel
Ich weiß, dass du ein heißes Stück bist
Hundert Yards, Ehemann-Material
Aber ich bin auch ein heißes Stück
Hundert Yards, Ehefrau-Material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
Sieh, wie ich dich bitte, sie bambi allah
Mo je ni
Und du weißt, dass du auch gut aussiehst
Alle Mädchen werden nach dir suchen
Alle Jungs kommen, um mich zu finden
Ich kann nicht darauf eingehen
Ich kann dich nicht vergleichen
Du uh oh oh
Wir waren nur Liebende
Bevor die Liebe kam
Jetzt bist du Soldat
General, schick mich nicht