Beggie Beggie (feat. CKay)
(Louda)
Yeah
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be john the baptist
I got issues (got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Beggie Beggie (feat. CKay)
(Louda)
Yeah
We were just lovers
Before love came around
Now you're a soldier
General ain't sending me
Now I'm all alone
Now that you ain't sending me
You just be posing
You just be playing me
You just keep going
You ain't answering me
What’s up, what’s up, what’s going on?
What’s up, what’s up, what’s going on?
Look at how I'm begging you, oh my God
I want you
And you know you're fine too
All the girls are after you
All the guys are coming for me
I can't even handle it
I can't even compare to you
You uh oh oh
It ain't you, it's me
Normally I don't act like this
But nobody's perfect
I ain't no John the Baptist
I got issues (got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that, I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Said I led you on
You were following me
We were having fun
Then suddenly love came in
What’s up, what’s up, what’s going on?
What’s up, what’s up, what’s going on?
Look at how I'm begging you, oh my God
I want you
And you know you're fine too
All the girls are after you
All the guys are coming for me
I can't even handle it
I can't even compare to you
You uh oh oh
I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on my thighs
I know you're a hot commodity
A hundred yards, husband material
But I'm also a hot commodity
A hundred yards, wifey material
What’s up, what’s up, what’s going on?
What’s up, what’s up, what’s going on?
Look at how I'm begging you, oh my God
I want you
And you know you're fine too
All the girls are after you
All the guys are coming for me
I can't even handle it
I can't even compare to you
You uh oh oh
We were just lovers
Before love came around
Now you're a soldier
General ain't sending me