Beggie Beggie (feat. CKay)
(Louda)
Yeah
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be john the baptist
I got issues (got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Beggie Beggie (feat. CKay)
(Louda)
Ouais
On n'était que des amants
Avant que l'amour n'arrive
Maintenant tu es un soldat
Le général ne m'envoie pas
Maintenant je suis seul
Maintenant que tu ne m'envoies pas
Tu fais juste le beau
Tu fais juste le malin avec moi
Tu t'en vas
Tu ne me réponds pas
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
Regarde comme je te supplie, elle bambi allah
Mo je ni
Et tu sais que tu es beau aussi
Toutes les filles vont te chercher
Tous les gars viennent me chercher
Moi, je ne peux pas répondre
Je ne peux pas te comparer
Toi uh oh oh
Ce n'est pas toi, c'est moi
Normalement, je ne fais pas ça
Mais personne n'est saint
Ce n'est pas comme si j'étais Jean le Baptiste
J'ai des problèmes (j'ai des problèmes)
Chérie, je t'ai fait pleurer et je t'ai donné des mouchoirs
Après ça, je t'ai embrassée
Puis on a fait l'amour comme d'habitude
Dis que je t'ai mise en confiance
Toi aussi tu me suivais
On s'amusait bien
Puis soudain, l'amour est arrivé
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh
Regarde comme je te supplie, elle bambi allah
Mo je ni
Et tu sais que tu es beau aussi
Toutes les filles vont te chercher
Tous les gars viennent me chercher
Moi, je ne peux pas répondre
Je ne peux pas te comparer
Toi uh oh oh
J'aurais aimé dire ça avant mais tu me fais tourner la tête
Chante-moi des chansons, fais-moi l'amour
Mets tes mains sur mes cuisses
Je sais que tu es un bon parti
Cent mètres, matériel de mari
Mais moi aussi je suis un bon parti
Cent mètres, matériel de femme
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
Regarde comme je te supplie, elle bambi allah
Mo je ni
Et tu sais que tu es beau aussi
Toutes les filles vont te chercher
Tous les gars viennent me chercher
Moi, je ne peux pas répondre
Je ne peux pas te comparer
Toi uh oh oh
On n'était que des amants
Avant que l'amour n'arrive
Maintenant tu es un soldat
Le général ne m'envoie pas