Commas
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off (log off)
Mowa friendly and conscious (and conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no, no, no, no)
Dem telly me make I show love (show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (oh)
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (on gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (confusion)
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Commas
(Starting the rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
What kind of life have I not seen?
I got God, so I fear nothing
Constantly stacking the cash
Cash, cash, cash
Original, not a knockoff
It can't fade from your memory
Whether it's winter or summer, you know
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
What's inside me?
A little one that's mighty
They don't know I got the story so fine
Check and balance everything in my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy's off, I log off (log off)
I'm friendly and aware (and aware)
I'm allergic to bullshit
I'm not ready for confusion (no, no, no, no)
They tell me to show love (show love)
Stability on fire
Everything's about connection
I'm not ready for confusion, oh
Things happen in life
Get a tattoo, let me live my life
Dreams come true, if it's a fight
Fight the fight, don't get tired
Fire's going, fire's going
You need to put your body and soul in
Leave your worries behind
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
What's inside me?
A little one that's mighty
They don't know I got the story so fine
Check and balance everything in my mind daily
Trust me, you can't fool me (oh)
Energy's off, I log off
I'm friendly and aware
I'm allergic to bullshit
I'm not ready for confusion (no)
They tell me to show love
Stability on fire (on fire)
Everything's about connection
I'm not ready for confusion (confusion)
What kind of life have I not seen?
I got God, so I fear nothing
Constantly stacking the cash
Cash, cash, cash
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Constantly stacking the cash
Cash, cash, cash