Commas
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Energy wrong, I log off (log off)
Mowa friendly and conscious (and conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no, no, no, no)
Dem telly me make I show love (show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (oh)
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (on gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (confusion)
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Comas
(Iniciando proceso de rabia)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
¿Qué tipo de vida no he visto antes?
Llevo a Dios, así que no temo nada
Aumentando constantemente las comas
Coma, coma, coma
Original, no es una parodia
No puede borrarse de tu memoria
Ya sea invierno o verano, ajeh
Barbados, La Habana, viviendo la vida
Mira mi fuego arder brillante
¿Qué hay dentro de mí?
Pequeña pero poderosa
Nunca saben que soy una historia de éxito
Verifico y equilibro todo en mi mente a diario
Créeme, no puedes engañarme
La energía está mal, me desconecto (me desconecto)
Soy amigable y consciente (y consciente)
Soy alérgico al isokuso
No estoy listo para la confusión (no, no, no, no)
Me dicen que muestre amor (muestre amor)
Estabilidad en gbona
Todo es una conexión
No estoy listo para la confusión, oh
Cosas suceden en la vida
Dibuja un tatuaje, vive mi vida
Los sueños se hacen realidad, si es una pelea
Lucha la pelea, no te canses
El fuego sigue ardiendo, el fuego sigue ardiendo
Necesitas poner tu cuerpo y alma
Deja tus preocupaciones a un lado
Barbados, La Habana, viviendo la vida
Mira mi fuego arder brillante
¿Qué hay dentro de mí?
Pequeña pero poderosa
Nunca saben que soy una historia de éxito
Verifico y equilibro todo en mi mente a diario
Créeme, no puedes engañarme (oh)
La energía está mal, me desconecto
Soy amigable y consciente
Soy alérgico al isokuso
No estoy listo para la confusión (no)
Me dicen que muestre amor
Estabilidad en gbona (en gbona)
Todo es una conexión
No estoy listo para la confusión (confusión)
¿Qué tipo de vida no he visto antes?
Llevo a Dios, así que no temo nada
Aumentando constantemente las comas
Coma, coma, coma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (Londres)
Aumentando constantemente las comas
Coma, coma, coma