Gimme Dat (feat. Wizkid)
Gimme dat ay ay
Gimme dat love, gimme peace of mind
No ṣere cure me with your waist line
I want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof)
Baby na one-man race we dey run
So make you no come waste time
Uh nur, no pressure
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o
God damn
Arabirin
God damn
E get the way your body make me feel excited
Loving you dey put me on a different mindset
Girl, na only you dey make me stick to one girl
God damn
Ẹlẹyinju ẹgẹ
God damn
Picture-perfect
No dey mind dem
Keep it private
Fọkan balẹ
If you need me, baby, I'll be right there
One more time for my lady o
Pump action you dey gbe mi o
Do me many things ti o le ye mi o
I'm ready if you're ready too
Gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
So many people wan lick my stew
So baby chill, make I survey your tools
And if I handle your two by two
You fit to scream, you go lose your cool
So may reasons are written in the stars
Oh my God, you are the reason I do what I do
So baby make you give me your love
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o
Gib mir das (feat. Wizkid)
Gib mir das ay ay
Gib mir die Liebe, gib mir Ruhe im Kopf
Heil mich nicht mit deinem Hüftschwung
Ich will den Frieden im Kopf, der mit dem Glück kommt (der mit dem Glück kommt)
Baby, wir laufen ein Rennen zu zweit
Also verschwende keine Zeit
Uh nur, kein Druck
Gib mir die Liebe
Wenn du gibst, lass ich nicht los
Gib mir, damit ich meine Sorgen heilen kann
Gefühle bringen mich zum Tanzen auf der verrückten Tanzfläche
Gib mir die Liebe
Wenn du gibst, lass ich nicht los
Gib mir, damit ich meine Sorgen heilen kann
Gefühle bringen mich zum Tanzen auf der verrückten Tanzfläche
Deyalo, Deyalo
Wenn ich dir meine Liebe gebe
Enttäusch mich nicht
Ich hab dich im Kopf
Deyalo, Deyalo
Wenn ich dir meine Liebe gebe
Enttäusch mich nicht
Ich hab dich im Kopf
Verdammtes
Arabirin
Verdammtes
Dein Körper macht mich aufgeregt
Dich zu lieben bringt mich in eine andere Stimmung
Mädchen, nur du hältst mich bei einer Frau
Verdammtes
Ẹlẹyinju ẹgẹ
Verdammtes
Perfekt wie ein Bild
Kümmere dich nicht um die anderen
Halte es privat
Fọkan balẹ
Wenn du mich brauchst, Baby, bin ich gleich da
Noch einmal für meine Dame o
Pump-Aktion, du hebst mich o
Mach mir viele Dinge, die ich ertragen kann o
Ich bin bereit, wenn du es auch bist
Gib mir die Liebe
Wenn du gibst, lass ich nicht los
Gib mir, damit ich meine Sorgen heilen kann
Gefühle bringen mich zum Tanzen auf der verrückten Tanzfläche
Gib mir die Liebe
Wenn du gibst, lass ich nicht los
Gib mir, damit ich meine Sorgen heilen kann
Gefühle bringen mich zum Tanzen auf der verrückten Tanzfläche
Deyalo, Deyalo
Wenn ich dir meine Liebe gebe
Enttäusch mich nicht
Ich hab dich im Kopf
Deyalo, Deyalo
Wenn ich dir meine Liebe gebe
Enttäusch mich nicht
Ich hab dich im Kopf
So viele Leute wollen mein Gericht kosten
Also Baby, entspann dich, lass mich deine Werkzeuge prüfen
Und wenn ich deine zwei für zwei handhabe
Kannst du schreien, du verlierst die Kontrolle
Also sind viele Gründe in den Sternen geschrieben
Oh mein Gott, du bist der Grund, warum ich tue, was ich tue
Also Baby, gib mir deine Liebe
Gib mir die Liebe
Wenn du gibst, lass ich nicht los
Gib mir, damit ich meine Sorgen heilen kann
Gefühle bringen mich zum Tanzen auf der verrückten Tanzfläche
Gib mir die Liebe
Wenn du gibst, lass ich nicht los
Gib mir, damit ich meine Sorgen heilen kann
Gefühle bringen mich zum Tanzen auf der verrückten Tanzfläche
Deyalo, Deyalo
Wenn ich dir meine Liebe gebe
Enttäusch mich nicht
Ich hab dich im Kopf
Deyalo, Deyalo
Wenn ich dir meine Liebe gebe
Enttäusch mich nicht
Ich hab dich im Kopf