395px

Donne-moi ça (feat. Wizkid)

Ayra Starr

Gimme Dat (feat. Wizkid)

Gimme dat ay ay

Gimme dat love, gimme peace of mind
No ṣere cure me with your waist line
I want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof)
Baby na one-man race we dey run
So make you no come waste time
Uh nur, no pressure

Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o

Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o
God damn
Arabirin
God damn
E get the way your body make me feel excited
Loving you dey put me on a different mindset
Girl, na only you dey make me stick to one girl

God damn
Ẹlẹyinju ẹgẹ
God damn
Picture-perfect
No dey mind dem
Keep it private
Fọkan balẹ
If you need me, baby, I'll be right there
One more time for my lady o
Pump action you dey gbe mi o
Do me many things ti o le ye mi o
I'm ready if you're ready too

Gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
So many people wan lick my stew
So baby chill, make I survey your tools
And if I handle your two by two
You fit to scream, you go lose your cool
So may reasons are written in the stars
Oh my God, you are the reason I do what I do
So baby make you give me your love
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o

Donne-moi ça (feat. Wizkid)

Donne-moi ça ay ay

Donne-moi cet amour, donne-moi la paix d’esprit
Ne me guéris pas avec ta taille de guêpe
Je veux cette paix d’esprit qui vient avec les plaisirs (qui vient avec les plaisirs)
Bébé, c'est une course à un seul homme qu'on mène
Alors ne viens pas perdre de temps
Uh nur, pas de pression

Fais-moi ce cadeau d'amour
Si tu me le donnes, moi je te lâcherai pas
Donne-moi, que je guérisse mon sanko
Les sentiments me font danser sur un parquet un peu crazy
Fais-moi ce cadeau d'amour
Si tu me le donnes, moi je te lâcherai pas
Fais-moi ça, que je guérisse mon sanko
Les sentiments me font danser sur un parquet un peu crazy
Deyalo, Deyalo
Si je te donne mon amour
Ne me déçois pas
Je pense à toi, tu sais

Deyalo, Deyalo
Si je te donne mon amour
Ne me déçois pas
Je pense à toi, tu sais
Putain
Arabirin
Putain
Ton corps me fait sentir tout excité
T'aimer me plonge dans un état d'esprit différent
Fille, c'est seulement toi qui me fais rester avec une seule fille

Putain
Ẹlẹyinju ẹgẹ
Putain
Parfait à l’image
Ne fais pas attention à eux
Gardons ça privé
Fọkan balẹ
Si tu as besoin de moi, bébé, je serai là
Encore une fois pour ma dame
Avec action, tu me fais vibrer
Fais-moi des choses qui peuvent m'étonner
Je suis prêt si tu l'es aussi

Donne-moi cet amour
Si tu me le donnes, moi je te lâcherai pas
Donne-moi, que je guérisse mon sanko
Les sentiments me font danser sur un parquet un peu crazy
Fais-moi ce cadeau d'amour
Si tu me le donnes, moi je te lâcherai pas
Fais-moi ça, que je guérisse mon sanko
Les sentiments me font danser sur un parquet un peu crazy
Deyalo, Deyalo
Si je te donne mon amour
Ne me déçois pas
Je pense à toi, tu sais
Deyalo, Deyalo
Si je te donne mon amour
Ne me déçois pas
Je pense à toi, tu sais
Tant de gens veulent goûter à mon plat
Alors bébé, détends-toi, que je vérifie tes outils
Et si je gère les deux ensemble
Tu pourrais crier, tu vas perdre ton calme
Alors plusieurs raisons sont écrites dans les étoiles
Oh mon Dieu, tu es la raison pour laquelle je fais ce que je fais
Alors bébé, donne-moi ton amour
Donne-moi cet amour
Si tu me le donnes, moi je te lâcherai pas
Donne-moi, que je guérisse mon sanko
Les sentiments me font danser sur un parquet un peu crazy
Fais-moi ce cadeau d'amour
Si tu me le donnes, moi je te lâcherai pas
Fais-moi ça, que je guérisse mon sanko
Les sentiments me font danser sur un parquet un peu crazy
Deyalo, Deyalo
Si je te donne mon amour
Ne me déçois pas
Je pense à toi, tu sais
Deyalo, Deyalo
Si je te donne mon amour
Ne me déçois pas
Je pense à toi, tu sais

Escrita por: