395px

Eile

Ayra Starr

Rush

(Vibez)

Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi, girl, no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi, man, nobody like work
But you must hustle if you wan' chop

E no finish dem wan fight us
If them dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush (e dey rush)
E dеy rush well, well, e bе much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah

E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)

Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi gat me feelin' I'm the one

Aje, aje, aje
Can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah

E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)

'Cause e dey rush
E dey rush well, well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch

E dey rush
E dey rush well, well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling)

Yeah, yeah
Yeah, yeah

Eile

(Vibes)

Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi, Mädchen, red nicht zu viel
Tiere in menschlicher Gestalt
Kumpel, Mann, niemand mag Arbeit
Aber du musst hustlen, wenn du essen willst

Es ist nicht vorbei, sie wollen uns bekämpfen
Wenn sie rennen, können sie nicht aufholen
Ich tu nicht so, als wäre ich zu rechtschaffen
Komm nicht her und tu so, als würdest du uns mögen

Ich hab keine Zeit für Hass und schlechte Energie, mein Kopf ist bei meinem Geld
Tanz wie Poco Lee
Immer grün wie Brokkoli
Immer am Arbeiten, will nicht hören, was sie mir erzählen wollen, Geld ist meine Fantasie
Sie wollen sehen, ob mein Wasser nicht schnell genug fließt

Aber es fließt schnell (es fließt schnell)
Es fließt wirklich gut, es ist viel (es ist viel)
Gott lässt mein Wasser fließen, es fließt
Das Geld, das wir anfassen, ja

Es fließt schnell (es fließt schnell)
Es fließt wirklich gut, es ist viel (es ist viel)
Kein Hype, alle sind begeistert
Es gibt kein Stillstehen mit uns (es gibt kein Stillstehen mit uns)

Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (ja)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

Jofunmi Japata, ich gehe nach Ghana (ja)
Du hast es noch nicht berührt, tust aber so, als wärst du wichtig (ja)
Welche Art von Geld haben wir noch nie gesehen?
Kosi elomi lässt mich fühlen, ich bin der Eine

Aje, aje, aje
Kann meinen Kuchen niemals wegnehmen, aje
Du kannst meine Gnade nicht zählen
Ich bleibe einfach in meiner Spur, meiner Spur

Ich hab keine Zeit für Hass und schlechte Energie, mein Kopf ist bei meinem Geld
Tanz wie Poco Lee
Immer grün wie Brokkoli
Immer am Arbeiten, will nicht hören, was sie mir erzählen wollen, Geld ist meine Fantasie
Sie wollen sehen, ob mein Wasser nicht schnell genug fließt

Aber es fließt schnell (es fließt schnell)
Es fließt wirklich gut, es ist viel (es ist viel)
Gott lässt mein Wasser fließen, es fließt
Das Geld, das wir anfassen, ja

Es fließt schnell (es fließt schnell)
Es fließt wirklich gut, es ist viel (es ist viel)
Kein Hype, alle sind begeistert
Es gibt kein Stillstehen mit uns (es gibt kein Stillstehen mit uns)

Denn es fließt schnell
Es fließt wirklich gut, es ist viel
Gott lässt mein Wasser fließen, es fließt
Das Geld, das wir anfassen

Es fließt schnell
Es fließt wirklich gut, es ist viel
Kein Hype, alle sind begeistert
Es gibt kein Stillstehen mit uns (es gibt kein Stillstehen)

Ja, ja
Ja, ja

Escrita por: ayra starr