395px

Pression

Ayra Starr

Rush

(Vibez)

Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi, girl, no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi, man, nobody like work
But you must hustle if you wan' chop

E no finish dem wan fight us
If them dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush (e dey rush)
E dеy rush well, well, e bе much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah

E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)

Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi gat me feelin' I'm the one

Aje, aje, aje
Can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah

E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)

'Cause e dey rush
E dey rush well, well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch

E dey rush
E dey rush well, well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling)

Yeah, yeah
Yeah, yeah

Pression

(Vibrez)

Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi, ma chérie, t'aimes pas trop parler
Les animaux sont en forme humaine
Pote, mec, personne n'aime bosser
Mais faut se battre si tu veux manger

Ça s'arrête pas, ils veulent nous combattre
S'ils courent, ils peuvent pas nous rattraper
Je fais pas semblant d'être trop vertueux
Ne fais pas semblant d'être trop comme nous

J'ai pas le temps pour la haine et les mauvaises ondes, j'ai la tête sur mon fric
Fais comme Poco Lee et danse
Toujours vert comme le brocoli
Toujours sur mon grind, je veux pas entendre ce qu'ils veulent me dire, l'argent c'est mon fantasme
Ils veulent vérifier si mon robinet ça coule pas trop vite

Mais ça coule vite (ça coule vite)
Ça coule bien, bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
C'est Dieu qui fait que mon robinet, ça coule vite
Le genre d'argent qu'on touche, ouais

Ça coule vite (ça coule vite)
Ça coule bien, bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
C'est pas du buzz, tout le monde est en crush
On s'ennuie pas avec nous (on s'ennuie pas avec nous)

Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (ouais)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

Jofunmi Japata, je vais au Ghana (ouais)
Tu n'as jamais touché, tu fais le papa (ouais)
Quel genre d'argent qu'on n'a jamais vu avant ?
Kosi elomi me fait sentir que je suis le meilleur

Aje, aje, aje
Peut jamais prendre mon gâteau, aje
Tu peux pas compter ma grâce
Je reste dans ma lane, ma lane

J'ai pas le temps pour la haine et les mauvaises ondes, j'ai la tête sur mon fric
Fais comme Poco Lee et danse
Toujours vert comme le brocoli
Toujours sur mon grind, je veux pas entendre ce qu'ils veulent me dire, l'argent c'est mon fantasme
Ils veulent vérifier si mon robinet ça coule pas trop vite

Mais ça coule vite (ça coule vite)
Ça coule bien, bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
C'est Dieu qui fait que mon robinet, ça coule vite
Le genre d'argent qu'on touche, ouais

Ça coule vite (ça coule vite)
Ça coule bien, bien, c'est beaucoup (c'est beaucoup)
C'est pas du buzz, tout le monde est en crush
On s'ennuie pas avec nous (on s'ennuie pas avec nous)

Parce que ça coule vite
Ça coule bien, bien, c'est beaucoup
C'est Dieu qui fait que mon robinet, ça coule vite
Le genre d'argent qu'on touche

Ça coule vite
Ça coule bien, bien, c'est beaucoup
C'est pas du buzz, tout le monde est en crush
On s'ennuie pas avec nous (on s'ennuie pas)

Ouais, ouais
Ouais, ouais

Escrita por: ayra starr