Rush
(Vibez)
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi, girl, no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi, man, nobody like work
But you must hustle if you wan' chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run, dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush (e dey rush)
E dеy rush well, well, e bе much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before?
Kosi elomi gat me feelin' I'm the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well, e be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush (e dey rush)
E dey rush well, well e be much (e be much)
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling with us)
'Cause e dey rush
E dey rush well, well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well, e be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (there's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Haast
(Vibez)
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi, meisje, praat niet te veel
Dieren in menselijke vorm
Padi, man, niemand houdt van werken
Maar je moet knokken als je wilt eten
Het is nog niet voorbij, ze willen ons vechten
Als ze rennen, kunnen ze ons niet bijhouden
Ik doe niet alsof ik te rechtvaardig ben
Kom niet doen alsof je ons zo leuk vindt
Ik heb geen tijd voor haat en slechte energie, mijn hoofd is bij mijn geld
Laat je dansen zoals Poco Lee
Steady groen als broccoli
Steady met mijn grind, wil niet horen wat ze me willen vertellen, kudi is mijn fantasie
Ze willen checken of mijn kraan niet haastig is
Maar het is haast (het is haast)
Het is haast goed, goed, het is veel (het is veel)
God zorgt ervoor dat mijn kraan haast heeft
Het soort geld dat we aanraken, ja
Het is haast (het is haast)
Het is haast goed, goed, het is veel (het is veel)
Geen hype, iedereen is aan het crushen
Er is geen verveling met ons (er is geen verveling met ons)
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (ja)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
Jofunmi Japata, ik ga naar Ghana (ja)
Je hebt het nog niet aangeraakt, je doet alsof je belangrijk bent (ja)
Welk soort geld hebben we nog nooit gezien?
Kosi elomi laat me voelen dat ik de enige ben
Aje, aje, aje
Kan mijn taart nooit van me afnemen, aje
Je kunt mijn genade niet tellen
Ik blijf gewoon in mijn baan, mijn baan
Ik heb geen tijd voor haat en slechte energie, mijn hoofd is bij mijn geld
Laat je dansen zoals Poco Lee
Steady groen als broccoli
Steady met mijn grind, wil niet horen wat ze me willen vertellen, kudi is mijn fantasie
Ze willen checken of mijn kraan niet haastig is
Maar het is haast (het is haast)
Het is haast goed, goed, het is veel (het is veel)
God zorgt ervoor dat mijn kraan haast heeft
Het soort geld dat we aanraken, ja
Het is haast (het is haast)
Het is haast goed, goed, het is veel (het is veel)
Geen hype, iedereen is aan het crushen
Er is geen verveling met ons (er is geen verveling met ons)
Want het is haast
Het is haast goed, goed, het is veel
God zorgt ervoor dat mijn kraan haast heeft
Het soort geld dat we aanraken
Het is haast
Het is haast goed, goed, het is veel
Geen hype, iedereen is aan het crushen
Er is geen verveling met ons (er is geen verveling)
Ja, ja
Ja, ja