395px

Familia

Bayanni

Family

Oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si'bi giga, awon ota le'gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę

Steady hustle I no dey rest oh
Me I no get many friends oh
Tori pe won o ko mi be o ah (oh, ah)
Just another boy from the ghetto
I be looking for daily bread oh
So fun won mi o gbo'holiday oh, ah, ye

So I carry my family for head oh
If them never chop, I must double hustle, ye
Carry my family for head
If I go dey sleep, shebi na me don fumble o
Ye, ye, ye

Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye

So if you see me for the road oh, no go lose guard am
My mind don go faraway, me I no fit shalaye
If you see me enter party, no go dey shout am
Gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye

Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye

Carry my family for head oh
If them never chop, I must double hustle, ye
Carry my family for head
If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh

Call me bayanni
Hmm, bayanni

Familia

Oluwafemi, sé con certeza que, en tu viaje hacia grandes alturas, los enemigos pueden atacarte, pero no tengas miedo, nada puede detenerte

Ajetreo constante, no descanso, oh
Yo no tengo muchos amigos oh
Porque no me dejan ir, oh (oh, ah)
Sólo otro chico del gueto
Estoy buscando el pan de cada día oh
Diles que no escucho las vacaciones, oh, ah, ya sabes

Así que llevo a mi familia en la cabeza, oh
Si nunca cortan, debo esforzarme el doble, ¿sabes?
Llevo a mi familia por cabeza
Si me voy a dormir, shebi na me don fumble o
Sí, sí, sí

Sé lo que me pasa
Sé lo que me pasa, oh
Sé lo que me pasa, sí, sí, sí
Sé lo que me pasa
Sé lo que me pasa, oh
Sé lo que me pasa ¿vale?

Así que si me ves en la carretera, oh, no bajes la guardia
Mi mente no se va muy lejos, no encajo en Shalaye
Si me ves entrar a la fiesta, no me grites
Dame dos botellas de moët, equilibra mi cuerpo, sí, sí, sí

Sé lo que me pasa
Sé lo que me pasa, oh
Sé lo que me pasa, sí, sí, sí
Sé lo que me pasa
Sé lo que me pasa, oh
Sé lo que me pasa ¿vale?

Llevo a mi familia por cabeza oh
Si nunca cortan, debo esforzarme el doble, ¿sabes?
Llevo a mi familia por cabeza
Si me voy a dormir, shebi na me don fumble oh

Llámame por favor
Hmm, está bien

Escrita por: