395px

JA ARA E (feat. Burna Boy)

Beyoncé

JA ARA E (feat. Burna Boy)

(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba

JA ARA E (feat. Burna Boy)

(Ehe) ça va, ça va
(Ehe) ça va, ça va
(Ehe) ça va, ça va
(Ehe) ça va, ça va

Ton corps va se reposer, oh
Papa dit à l'enfant, oh
Ton corps va se reposer, oh
Ton corps va se reposer, oh
Ta langue va confesser, oh
Ta tête va s'éclaircir, oh
Tu n'oublieras pas, oh
Dis-moi, tu comprends le concept

On ne dit pas aux gens (ja ara, ja ara)
Tu vas apprendre ta propre leçon (ja ara, ja ara)
Tout le monde continue à chercher (ja ara, ja ara)
Des bénédictions miraculeuses (ja ara, ja ara, ja ara)
Tu vas t'incliner à Lagos, oh (ja ara)
Si tu ne te connais pas, tu vas te perdre, oh (ja ara, ja ara)
Si tu as de l'argent, tu es un pote, oh (ja ara, ja ara)
Personne n'est saint, pas d'apôtre (ja ara, ja ara)

Ton corps va se reposer, oh
Papa dit à l'enfant, oh
Ton corps va se reposer, oh
Ton corps va se reposer, oh
Ta langue va confesser, oh
Ta tête va s'éclaircir, oh
Tu n'oublieras pas, oh
Dis-moi, tu comprends le concept

On va te dire : Fais attention quand tu pars
Fais attention sur la route
Fais attention à ces hyènes
Fais attention quand tu pars
Fais attention sur la route
Fais attention

Regarde autour de toi dans tous les endroits où tu vas
Tiens bon et reste exceptionnel comme Ogun
Surveille tes arrières et fais juste ce que tu dois faire
Prends soin de ta famille et des gens proches de toi

On ne dit pas aux gens (ja ara, ja ara)
Tu vas apprendre ta propre leçon (ja ara, ja ara)
Tout le monde continue à chercher (ja ara, ja ara)
Des bénédictions miraculeuses (ja ara, ja ara, ja ara)
Tu vas t'incliner à Lagos, oh (ja ara)
Si tu ne te connais pas, tu vas te perdre, oh (ja ara, ja ara)
Si tu as de l'argent, tu es un pote, oh (ja ara, ja ara)
Personne n'est saint, pas d'apôtre (ja ara, ja ara)

Ton corps va se reposer, oh
Papa dit à l'enfant, oh
Ton corps va se reposer, oh
Ton corps va se reposer, oh
Ta langue va confesser, oh
Ta tête va s'éclaircir, oh
Tu n'oublieras pas, oh
Dis-moi, tu comprends le concept

On va te dire : Fais attention quand tu pars
Fais attention sur la route
Fais attention à ces hyènes
Fais attention quand tu pars
Fais attention sur la route
Fais attention

On va te dire : Fais attention quand tu pars
Fais attention sur la route
Fais attention à ces hyènes
Fais attention quand tu pars
Fais attention sur la route
Fais attention

(Ehe) ça va, ça va
(Ehe) ça va, ça va
(Ehe) ça va, ça va
(Ehe) ça va, ça va
(Ehe) ça va, ça va

Escrita por: Beyonce, P2j, Burna Boy, Fela Ransome Kuti