395px

JA ARA E (feat. Burna Boy)

Beyoncé

JA ARA E (feat. Burna Boy)

(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba

JA ARA E (feat. Burna Boy)

(Ehe) kom op, kom op
(Ehe) kom op, kom op
(Ehe) kom op, kom op
(Ehe) kom op, kom op

Je lichaam gaat rusten, oh
Papa zegt tegen het kind, oh
Je lichaam gaat rusten, oh
Je lichaam gaat rusten, oh

Je tong gaat bekennen, oh
Je hoofd gaat rechtzetten, oh
Je gaat het niet vergeten, oh
He, begrijp je het concept?

Ze vertellen het niemand (ja ara, ja ara)
Je gaat je eigen les leren (ja ara, ja ara)
Iedereen blijft zoeken (ja ara, ja ara)
Naar wonderlijke zegeningen (ja ara, ja ara, ja ara)

Je gaat buigen voor Lagos, oh (ja ara)
Als je jezelf niet kent, ga je verloren, oh (ja ara, ja ara)
Als je geld hebt, ben je een maat, oh (ja ara, ja ara)
Niemand is heilig, geen apostel (ja ara, ja ara)

Je lichaam gaat rusten, oh
Papa zegt tegen het kind, oh
Je lichaam gaat rusten, oh
Je lichaam gaat rusten, oh

Je tong gaat bekennen, oh
Je hoofd gaat rechtzetten, oh
Je gaat het niet vergeten, oh
He, begrijp je het concept?

Ze gaan je vertellen: Pas op als je gaat
Pas op op de weg
Pas op voor die hyena's
Pas op als je gaat
Pas op op de weg
Pas op

Kijk om je heen in alle plekken waar je komt
Sta je mannetje en blijf uitmuntend zoals Ogun
Let op je rug en doe gewoon wat je moet doen
Zorg voor je familie en de mensen die je dichtbij zijn

Ze vertellen het niemand (ja ara, ja ara)
Je gaat je eigen les leren (ja ara, ja ara)
Iedereen blijft zoeken (ja ara, ja ara)
Naar wonderlijke zegeningen (ja ara, ja ara, ja ara)

Je gaat buigen voor Lagos, oh (ja ara)
Als je jezelf niet kent, ga je verloren, oh (ja ara, ja ara)
Als je geld hebt, ben je een maat, oh (ja ara, ja ara)
Niemand is heilig, geen apostel (ja ara, ja ara)

Je lichaam gaat rusten, oh
Papa zegt tegen het kind, oh
Je lichaam gaat rusten, oh
Je lichaam gaat rusten, oh

Je tong gaat bekennen, oh
Je hoofd gaat rechtzetten, oh
Je gaat het niet vergeten, oh
He, begrijp je het concept?

Ze gaan je vertellen: Pas op als je gaat
Pas op op de weg
Pas op voor die hyena's
Pas op als je gaat
Pas op op de weg
Pas op

Ze gaan je vertellen: Pas op als je gaat
Pas op op de weg
Pas op voor die hyena's
Pas op als je gaat
Pas op op de weg
Pas op

(Ehe) kom op, kom op
(Ehe) kom op, kom op
(Ehe) kom op, kom op
(Ehe) kom op, kom op
(Ehe) kom op, kom op

Escrita por: Beyoncé / Burna Boy