28 Grams
For morning (ganja)
For evening (ganja)
For morning (ganja)
For evening (ganja)
I love the (ganja)
28 grams 1 oz mi have
Ninu yara mi oh
I no fit love you like I love marijuana
Make I no whine you
I no dey too talk
Na my mind I dey yarn
Mi o le p'ara mi oh
I no dey smoke crack
I dey smoke sativa
Mi o gb'oja s'ara mi oh
No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe
Just give me (ganja)
Original (ganja)
I roll the (ganja)
I tie the (ganja)
I light my (ganja)
I need the (ganja)
Prescribe the (ganja)
Medicinal (ganja)
For morning na (ganja)
For evening na (ganja)
I love the (ganja)
Ah
Ganjaman don't go nowhere
Unless I smoke my igbo
Make una leave me
Make una leave me
Dey, make I dey my own
I no need any disturbance
I no bother nobody eh
Awon kan shey omila
Awon kan je politician
No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe
Just give me (ganja)
Original (ganja)
I roll the (ganja)
I tie the (ganja)
I light my (ganja)
I need the (ganja)
Prescribe the (ganja)
Medicinal (ganja)
For morning na (ganja)
For evening na (ganja)
I love the (ganja)
Ah
28 Gramos
Por la mañana (marihuana)
Por la tarde (marihuana)
Por la mañana (marihuana)
Por la tarde (marihuana)
Amo la (marihuana)
28 gramos 1 oz tengo
En mi cuarto oh
No puedo amarte como amo a la marihuana
No me hagas enojar
No hablo mucho
Solo en mi mente hablo
No puedo dejar de lado mi oh
No fumo crack
Fumo sativa
No me importa lo que digan de mí oh
No te metas con la cocaína
Te volverá loco
Algunos lo saben
Algunos están en problemas
No te lo dirán
Cuida tu cuerpo
Y si no tomas mi consejo
Cuida tu cuerpo bien
Solo dame (marihuana)
Original (marihuana)
Enrollo la (marihuana)
La ato (marihuana)
Enciendo mi (marihuana)
Necesito la (marihuana)
Prescríbeme la (marihuana)
Medicinal (marihuana)
Por la mañana es (marihuana)
Por la tarde es (marihuana)
Amo la (marihuana)
Ah
Ganjaman no va a ningún lado
A menos que fume mi hierba
Déjenme en paz
Déjenme en paz
Déjenme, quiero estar solo
No necesito ninguna molestia
No molesto a nadie eh
Algunos son unos tontos
Algunos son políticos
No te metas con la cocaína
Te volverá loco
Algunos lo saben
Algunos están en problemas
No te lo dirán
Cuida tu cuerpo
Y si no tomas mi consejo
Cuida tu cuerpo bien
Solo dame (marihuana)
Original (marihuana)
Enrollo la (marihuana)
La ato (marihuana)
Enciendo mi (marihuana)
Necesito la (marihuana)
Prescríbeme la (marihuana)
Medicinal (marihuana)
Por la mañana es (marihuana)
Por la tarde es (marihuana)
Amo la (marihuana)
Ah
Escrita por: Damini Ebunoluwa Ogulu / Marlon Asher / Marlon Sobers / Adebajo Oluwanifemi Adebanjo