395px

Jeder

Burna Boy

Anybody

Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh

I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi

Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Money soon expected
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Jeder

Ahh, ahh
Geld
Ahh, ahh

Ich lade meine Energie nicht auf, ich hab keine Zeit für Feinde
Die Sache ist, sie können mir nichts anhaben
Nichts, was man nicht schon gesehen hat
Kind, nichts, was man nicht schon gesehen hat
Vergiss es, ich sag einfach fass es nicht an

Bald erwarte ich
Lass uns zusammenkommen, ja, lass uns sein
Ich bin bereit, Geld zu machen
Langsam, ganz ruhig, ganz entspannt
Ich hab ihnen immer ja gesagt
Jetzt sind sie die, die mir ja sagen
Respekt ist wechselseitig
Auch wenn ihr wisst, dass ich besonders bin

Jeder, der nicht aufpasst
Jeder, der sich nicht anstrengt
Gib ihm was, ahh
Gib ihm was
Wenn du es nicht ernst nimmst, nimm es ernst
Gib ihm was

Du willst essen, wo du nicht gearbeitet hast
Ist das, weil ich auch nichts gesagt habe?
Ich schau dich an und lache, du wirst, wirst, wirst, wirst
Ich weiß, die Zeit wird kommen
Kind, ich weiß, die Zeit wird kommen
Wo du nicht mehr lügen kannst
Kind, das Leben ist ein Auf und Ab
Ob du willst oder nicht
Wenn du mich anstachelst, wird es knallen
Komm, lass uns hören, oh

Jeder, der nicht aufpasst
Jeder, der sich nicht anstrengt
Gib ihm was, ahh
Gib ihm was
Wenn du es nicht ernst nimmst, nimm es ernst
Gib ihm was

Geld wird bald erwartet
Lass uns zusammenkommen, ja, lass uns sein
Ich bin bereit, Geld zu machen
Langsam, ganz ruhig, ganz entspannt
Ich hab ihnen immer ja gesagt
Jetzt sind sie die, die mir ja sagen
Respekt ist wechselseitig
Auch wenn ihr wisst, dass ich besonders bin

Jeder, der nicht aufpasst
Jeder, der sich nicht anstrengt
Gib ihm was, ahh
Gib ihm was
Wenn du es nicht ernst nimmst, nimm es ernst
Gib ihm was

Geld
Wer nicht aufpasst, wird auf die Nase fallen
Wer nicht aufpasst, wird auf die Nase fallen
Wer nicht aufpasst, wird auf die Nase fallen
Wer nicht aufpasst, wird auf die Nase fallen

Escrita por: Damini Ebunoluwa Ogulu / Malik Venna / Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong