395px

Alguien

Burna Boy

Anybody

Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh

I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi

Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Money soon expected
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Alguien

Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh

No cargo mi energía, no tengo tiempo para ningún enemigo
Tori pe won le tomi
Nada wey persona nunca ve
Omo nada wey persona nunca ve
Olvida, digo Fashi

Muy pronto esperando
Je kawon padi eh jen be
Yo dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
He sido dey responder a ellos sí señor
Ahora na me dem dey responder sí señor
El respeto es recíproco
A pesar de que unuh sabe decir que especial

Nadie, wey no quiere soji
Cualquiera, wey no dey llevar el cuerpo
Nack soy algo, ahh
Nack soy algo
Para ba ta fele, fele
Nack soy algo

Vas a cortar donde nunca trabajas
Shey na porque yo sef nunca hablo
Miro que dey risa que gon, gon, gon, gongongon
Yo sé decir que el tiempo va venir
Omo sé decir que el tiempo va venir
Wey no vas en forma mentira no más
Omo omo, vida na turno a turno
Te guste o no
Para ba jengibre me, gbeskele ir estallar
Ki gbe, je kan gbo oh

Nadie, wey no quiere soji
Cualquiera, wey no dey llevar el cuerpo
Nack soy algo, ahh
Nack soy algo
Para ba ta fele, fele
Nack soy algo

El dinero pronto se espera
Je kawon padi e jen be
Yo dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
He sido dey responder a ellos sí señor
Ahora na me dem dey responder sí señor
El respeto es recíproco
A pesar de que una sabe decir que especial

Nadie, wey no quiere soji
Cualquiera, wey no dey llevar el cuerpo
Nack soy algo, ahh
Nack soy algo
Para ba ta fele, fele
Nack soy algo

Gbese
Eni a ba ta, fele fele, la'go lori ganó
Eni a ba ta, fele fele, la'go lori ganó
Eni a ba ta, fele fele, la'go lori ganó
Eni a ba ta, fele fele, la'go lori ganó

Escrita por: Damini Ebunoluwa Ogulu / Malik Venna / Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong