Anybody
Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
Money soon expected
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Quiconque
Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh
Je recharge mon énergie, j'ai pas de temps pour les ennemis
Parce qu'ils veulent me tomber dessus
Rien que personne n'a jamais vu
Gamin, rien que personne n'a jamais vu
Oublie, je dis fashi
Bientôt j'attends
Je vais rassembler mes potes eh venez ici
Je suis là, je fais le gbese
Jejeli jeje jeje
Je répondais oui monsieur
Maintenant c'est moi qu'ils appellent oui monsieur
Le respect est réciproque
Même si vous savez que je suis spécial
Quiconque, qui ne veut pas de problème
Quiconque, qui ne se bouge pas
Frappe-le un bon coup, ahh
Frappe-le un bon coup
Si tu veux faire le malin, fais-le
Frappe-le un bon coup
Tu veux manger là où tu n'as pas bossé
C'est parce que moi aussi je n'ai pas parlé
Je te regarde, je rigole, gon, gon, gon, gongongon
Je sais que le temps viendra
Gamin, je sais que le temps viendra
Où tu ne pourras plus mentir
Gamin, gamin, la vie c'est tour à tour
Que ça te plaise ou non
Si tu me provoques, gbeskele va exploser
Ki gbe, je kan gbo oh
Quiconque, qui ne veut pas de problème
Quiconque, qui ne se bouge pas
Frappe-le un bon coup, ahh
Frappe-le un bon coup
Si tu veux faire le malin, fais-le
Frappe-le un bon coup
L'argent arrive bientôt
Je vais rassembler mes potes eh venez ici
Je suis là, je fais le gbese
Jejeli jeje jeje
Je répondais oui monsieur
Maintenant c'est moi qu'ils appellent oui monsieur
Le respect est réciproque
Même si vous savez que je suis spécial
Quiconque, qui ne veut pas de problème
Quiconque, qui ne se bouge pas
Frappe-le un bon coup, ahh
Frappe-le un bon coup
Si tu veux faire le malin, fais-le
Frappe-le un bon coup
Gbese
Celui qui veut faire le malin, fele fele, va se faire avoir
Celui qui veut faire le malin, fele fele, va se faire avoir
Celui qui veut faire le malin, fele fele, va se faire avoir
Celui qui veut faire le malin, fele fele, va se faire avoir
Escrita por: Damini Ebunoluwa Ogulu / Malik Venna / Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong