395px

B. D’OR (feat. Wizkid)

Burna Boy

B. D’OR (feat. Wizkid)

Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
I dey your side, I dey your side
Yeah-yeah
One man, two man
Three, e don kpenkelemes

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Kpenkelemes
Come dеy smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Makе me fly like say I'm Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do passa this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit moan impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey from back, I dey press thing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on (mogbe oh)
Anytime wey she wan give me loving ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

B. D’OR (feat. Wizkid)

Hey Kumpel, was geht ab, was geht ab?
Ich bin an deiner Seite, ich bin an deiner Seite
Ja-ja
Ein Mann, zwei Männer
Drei, es wird verrückt

Verrückt
Bewege dich wie in einer Disco
Sie sagen, ich soll nicht gehen
Ich bin Boss, ich bin Schauspieler
Also sollten sie mir den Ballon d'Or geben
Komm, mach ein Foto
Rorayo ayo n kpayan
Komm, folge meinen Anweisungen

Sie kommen zu mir, sie kommen zu mir
Sie kommen zu mir, oh
Sie kommen zu mir, sie kommen zu mir
Sie kommen zu mir, oh

Verrückt
Komm, lass uns Cannabis rauchen
Der Arzt sagt, ich soll eines davon nehmen
Lass mich fliegen, als wäre ich Aladdin
Komm, bring ein paar Melodien mit
Selbst Messi kann da nicht mithalten
So viele Dinge in meiner Jeans
Ich schwöre, es sind Dinge, es sind Dinge

Verrückt
Bewege dich wie in einer Disco
Sie sagen, ich soll nicht gehen
Ich bin Boss, ich bin Schauspieler
Also sollten sie mir den Ballon d'Or geben
Komm, mach ein Foto
Rorayo ayo n kpayan
Komm, folge meinen Anweisungen

Oh, Herr der Barmherzigkeit
Ich bin mit einer, die mich Messi nennt
Ich bin im Shitta, sie wird kommen, um mich zu besuchen
Ich habe noch nie jemanden gesehen, der mich so beeindruckt
All die Dinge, die sie tut, sie testet mich
Ich bin mit einem Mädchen von hinten, ich drücke die Dinge
Die, die ich mitgebracht habe, fängt an, mich zu verdächtigen
Sie nennt mich kleinen Körper, großer Motor, oh-ah
Auf meiner Nummer, sie ruft an (mogbe oh)
Jedes Mal, wenn sie mir Liebe geben will, ah
Und wie ein platter Reifen, werde ich ihn aufpumpen
Und jeden anderen Tag bringt sie mich zum Glühen
Sagt, ich mache sie immer mehr
Sobald wir zu Hause sind, geht's los
Walahi, ich habe vergessen, dass ihr Typ da ist
Sieh mal, Omo, ich habe es verrückt gemacht

Verrückt
Bewege dich wie in einer Disco
Sie sagen, ich soll nicht gehen
Ich bin Boss, ich bin Schauspieler
Also sollten sie mir den Ballon d'Or geben
Komm, mach ein Foto
Rora yo ayo n kpa iyan
Komm, folge meinen Anweisungen

Sie kommen zu mir, sie kommen zu mir
Sie kommen zu mir, oh
Sie kommen zu mir, sie kommen zu mir
Sie kommen zu mir, oh
Sie kommen zu mir, sie kommen zu mir
Sie kommen zu mir, oh
Sie kommen zu mir, sie kommen zu mir
Sie kommen zu mir, oh

Escrita por: