395px

B. D’OR (feat. Wizkid)

Burna Boy

B. D’OR (feat. Wizkid)

Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
I dey your side, I dey your side
Yeah-yeah
One man, two man
Three, e don kpenkelemes

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

Kpenkelemes
Come dеy smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Makе me fly like say I'm Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do passa this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions

Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit moan impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey from back, I dey press thing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on (mogbe oh)
Anytime wey she wan give me loving ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh

Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions

Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o

B. D’OR (feat. Wizkid)

Chico, ¿qué onda, qué onda?
Estoy a tu lado, estoy a tu lado
Sí-sí
Un hombre, dos hombres
Tres, ya está todo arreglado

Todo arreglado
Moviendo como en una discoteca
Dicen que me vaya despacio
Soy un jefe, soy un actor
Así que me darán el Balón de Oro
Vamos, toma una foto
Alegría y risas, estoy disfrutando
Vamos, sigue mis instrucciones

Vienen a buscarme, vienen a buscarme
Vienen a buscarme
Vienen a buscarme, vienen a buscarme
Vienen a buscarme

Todo arreglado
Fumando cannabis
El doctor dice que tome una de estas
Hazme volar como si fuera Aladdín
Trae algunas melodías
Ni Messi mismo hace más que esto
Tantas cosas dentro de mis jeans
Lo juro, son cosas, son cosas

Todo arreglado
Moviendo como en una discoteca
Dicen que me vaya despacio
Soy un jefe, soy un actor
Así que me darán el Balón de Oro
Vamos, toma una foto
Alegría y risas, estoy disfrutando
Vamos, sigue mis instrucciones

Oh, Señor de la misericordia
Estoy con una que me llama Messi
Estoy en Shitta, ella vendrá volando a verme
Nunca he visto a alguien que pueda impresionarme
Todo lo que hace, me pone a prueba
Estoy con una chica que me excita, la presiono
La que traje ya me está sospechando
Me llama cuerpo pequeño, gran motor, oh-ah
En mi número, ella llama (estoy en problemas)
Cada vez que quiere amarme, ah
Y como una llanta desinflada, la inflaré
Y todos los días ella me enciende
Dice que aún la hago venir más
Tan pronto llegamos a casa, nos divertimos
Juro que olvidé que su chico está allí
Mira chico, chico, ya estoy todo arreglado

Todo arreglado
Moviendo como en una discoteca
Dicen que me vaya despacio
Soy un jefe, soy un actor
Así que me darán el Balón de Oro
Vamos, toma una foto
Alegría y risas, estoy disfrutando
Vamos, sigue mis instrucciones

Vienen a buscarme, vienen a buscarme
Vienen a buscarme
Vienen a buscarme, vienen a buscarme
Vienen a buscarme
Vienen a buscarme, vienen a buscarme
Vienen a buscarme
Vienen a buscarme, vienen a buscarme
Vienen a buscarme

Escrita por: