B. D’OR (feat. Wizkid)
Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup na?
I dey your side, I dey your side
Yeah-yeah
One man, two man
Three, e don kpenkelemes
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Kpenkelemes
Come dеy smoke cannabis
Doctor say make I pop one of this
Makе me fly like say I'm Aladdin
Come bring some kind melodies
Omo Messi self no do passa this
So many things inside of my jeans
I swear down e be things, e be things
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rorayo ayo n kpayan
Oya follow my instructions
Oh, Lord of mercy
I dey with one wey dey call me Messi
I dey for shitta, she go fly come check me
I never see person wey fit moan impress me
All of the things she dey do, she dey test me
I dey with kele wey from back, I dey press thing
The one I carry come don dey suspect me
She call me small body, big engine, oh-ah
On my number, she calling on (mogbe oh)
Anytime wey she wan give me loving ah
And like flat tire, me go pump it up
And every other day na she dey turn me on
Say me I still dey make her come the more
As soon as we reach house, we dey kponkriyon
Walahi I forget say her guy dey for there
See omo, omo mo ti kpenkelemesi oh
Kpenkelemes
Con dey move like a disco
Won ni ki ma lo latan
I be boss, I be actor
So they for give me Ballon d'Or
Oya come take a picture
Rora yo ayo n kpa iyan
Oya follow my instructions
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
Won nle mi bo, won nle mi bo
Won nle mi bo o
B. D’OR (feat. Wizkid)
Hé jongen, wat is er aan de hand, wat is er aan de hand?
Ik sta aan jouw kant, ik sta aan jouw kant
Ja-ja
Één man, twee mannen
Drie, het is al een chaos
Chaos
Komt bewegen als een disco
Ze willen niet dat ik ga
Ik ben de baas, ik ben acteur
Dus ze moeten me de Ballon d'Or geven
Kom, maak een foto
Rorayo ayo n kpayan
Volg mijn instructies
Ze willen me niet, ze willen me niet
Ze willen me niet, oh
Ze willen me niet, ze willen me niet
Ze willen me niet, oh
Chaos
Komt roken cannabis
Dokter zegt dat ik er één moet nemen
Laat me vliegen alsof ik Aladdin ben
Kom met wat melodieën
Zelfs Messi kan dit niet overtreffen
Zoveel dingen in mijn spijkerbroek
Ik zweer het, het zijn dingen, het zijn dingen
Chaos
Komt bewegen als een disco
Ze willen niet dat ik ga
Ik ben de baas, ik ben acteur
Dus ze moeten me de Ballon d'Or geven
Kom, maak een foto
Rorayo ayo n kpayan
Volg mijn instructies
Oh, Heer van genade
Ik ben met iemand die me Messi noemt
Ik ben in de schuilplaats, zij komt langs om me te checken
Ik heb nog nooit iemand gezien die me zo kan imponeren
Al die dingen die ze doet, ze test me
Ik ben met een meisje van achter, ik druk op dingen
Degene die ik bij me heb, begint me te wantrouwen
Ze noemt me klein lichaam, grote motor, oh-ah
Op mijn nummer, ze belt (mogbe oh)
Elke keer als ze me liefde wil geven, ah
En zoals een lege band, ga ik het oppompen
En elke andere dag zet ze me aan
Zeg ik maak haar nog steeds meer opgewonden
Zodra we thuis zijn, gaan we kponkriyon
Walahi, ik vergeet dat haar vriend daar is
Kijk meisje, meisje, ik heb al chaos gemaakt, oh
Chaos
Komt bewegen als een disco
Ze willen niet dat ik ga
Ik ben de baas, ik ben acteur
Dus ze moeten me de Ballon d'Or geven
Kom, maak een foto
Rora yo ayo n kpa iyan
Volg mijn instructies
Ze willen me niet, ze willen me niet
Ze willen me niet, oh
Ze willen me niet, ze willen me niet
Ze willen me niet, oh
Ze willen me niet, ze willen me niet
Ze willen me niet, oh
Ze willen me niet, ze willen me niet
Ze willen me niet, oh