Common Person
(Fun—)
(Funkula)
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Gewöhnliche Person
(Spaß—)
(Funkula)
Ich bin der, der euer Haus sauber macht
Ich bin der, der euer Auto wäscht
Ich bin der, der für euch kocht
Ich bin der, der eure Kleidung wäscht
Ich bin der, der in eurem Laden arbeitet
Ich bin der, der für euch verkauft
Ich bin eine gewöhnliche Person, aber mein Glück, oh, gehört immer noch mir
Jeder hat seine Rolle, das bedeutet nicht, dass deine Rolle mehr zählt als meine
Ich bin eine gewöhnliche Person, aber mein Glück, oh, gehört immer noch mir
Jeder hat seine Rolle, das bedeutet nicht, dass deine Rolle mehr zählt als meine
Denn auf Gott setze ich all mein Vertrauen, Essen auf meinem Teller
Kann mir nicht schaden
Mm, es ist hart
Selbst wenn die Dinge nicht nach meinem Willen laufen
Selbst an Tagen, an denen ich gar nichts habe
Mm, es ist hart
Ich bin der, der euren Bus fährt
Ich bin der, der euren Keke fährt
Mm, es ist hart
Ich bin der, der herumrennt
Ich bin der, der die Arbeit macht
Mm, es ist hart
Ich bin eine gewöhnliche Person, aber mein Glück, oh, gehört immer noch mir
Jeder hat seine Rolle, das bedeutet nicht, dass deine Rolle mehr zählt als meine