395px

Persona Común

Burna Boy

Common Person

(Fun—)
(Funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Persona Común

(Diversión—)
(Funkula)

Soy yo quien limpia una casa
Soy yo quien lava un carro
Soy yo quien cocina para ustedes
Soy yo quien lava la ropa
Soy yo quien trabaja en tu tienda
Soy yo quien vende por las calles

Soy una persona común, pero mi felicidad, oh, sigue siendo mía
Todos tienen un papel, no significa que tu papel sea mejor que el mío
Soy una persona común, pero mi felicidad, oh, sigue siendo mía
Todos tienen un papel, no significa que tu papel sea mejor que el mío

Porque es Dios, en quien pongo toda mi fe, comida en mi plato
Puede que no me alcance
Mm, agbana oso
Incluso cuando las cosas no van como quiero
Incluso en días en los que no tengo nada en absoluto
Mm, agbana oso

Soy yo quien conduce tu autobús
Soy yo quien conduce tu mototaxi
Mm, agbana oso
Soy yo quien corre de un lado a otro
Soy yo quien hace el trabajo
Mm, agbana oso

Soy una persona común, pero mi felicidad, oh, sigue siendo mía
Todos tienen un papel, no significa que tu papel sea mejor que el mío

Escrita por: Alli Odunayo / Damini Ebunoluwa Ogulu