395px

Personne Ordinaire

Burna Boy

Common Person

(Fun—)
(Funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Personne Ordinaire

(Amusant—)
(Funkula)

C'est moi qui nettoie votre maison
C'est moi qui lave votre voiture
C'est moi qui cuisine pour vous
C'est moi qui fais votre lessive
C'est moi qui bosse dans votre boutique
C'est moi qui fais le marché

Je suis une personne ordinaire, mais mon bonheur, oh, reste le mien
Chacun a son rôle, ça veut pas dire que le tien est plus important que le mien
Je suis une personne ordinaire, mais mon bonheur, oh, reste le mien
Chacun a son rôle, ça veut pas dire que le tien est plus important que le mien

Parce que c'est Dieu, je mets toute ma foi, de la nourriture dans mon assiette
Peut-être que ça ne me fera pas danser
Mm, ça va pas fort
Même si les choses ne vont pas dans mon sens
Même dans les jours où je n'ai rien du tout
Mm, ça va pas fort

C'est moi qui conduis votre bus
C'est moi qui conduis votre keke
Mm, ça va pas fort
C'est moi qui cours partout
C'est moi qui fais le boulot
Mm, ça va pas fort

Je suis une personne ordinaire, mais mon bonheur, oh, reste le mien
Chacun a son rôle, ça veut pas dire que le tien est plus important que le mien

Escrita por: Alli Odunayo / Damini Ebunoluwa Ogulu