395px

Gewone Persoon

Burna Boy

Common Person

(Fun—)
(Funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Gewone Persoon

(Leuk—)
(De Funkula)

Ik ben degene die jullie huis schoonmaakt
Ik ben degene die jullie auto wast
Ik ben degene die jullie eten kookt
Ik ben degene die jullie kleren wast
Ik ben degene die in jullie winkel werkt
Ik ben degene die jullie spullen verkoopt

Ik ben een gewone persoon, maar mijn geluk, oh, blijft van mij
Iedereen heeft een rol, dat betekent niet dat jouw rol meer waard is dan de mijne
Ik ben een gewone persoon, maar mijn geluk, oh, blijft van mij
Iedereen heeft een rol, dat betekent niet dat jouw rol meer waard is dan de mijne

Want ik stel al mijn vertrouwen in God, eten op mijn bord
Misschien doet het me geen goed
Mm, het is zwaar
Zelfs als dingen niet gaan zoals ik wil
Zelfs op dagen dat ik helemaal niets heb
Mm, het is zwaar

Ik ben degene die jullie bus rijdt
Ik ben degene die jullie keke bestuurt
Mm, het is zwaar
Ik ben degene die rondrent
Ik ben degene die het werk doet
Mm, het is zwaar

Ik ben een gewone persoon, maar mijn geluk, oh, blijft van mij
Iedereen heeft een rol, dat betekent niet dat jouw rol meer waard is dan de mijne

Escrita por: Alli Odunayo / Damini Ebunoluwa Ogulu