Dangote
Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
No level, no level
(It's Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko, make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Kaluba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me no no, no no
Moni lati lowo o
Odi don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get cash I go jaiye lokpopo
I go give you cash, I go be your sponsor
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get money, you go know o
Still I go hustle 'til thy kingdom come
Because because
Dangote, Dangote (oh)
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o?
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o
Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gorgon
Mo man korin gongon lori gangan
Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen
Dangote
Dey find money ro ro
Find money ye ye
Find money no no
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o?
Ah ahn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money?
Find money, find money
Why me no go find money?
Dangote
Dangote, Dangote
Dangote sucht immer noch nach Geld o
Kein Niveau, kein Niveau
(Es sind Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote sucht immer noch nach Geld o
Ich schlafe nicht, ich schlafe nicht
Ich schlafe nicht auf dem Geld o
Wer bin ich?
Wer bin ich?
Warum sollte ich kein Geld finden o?
Ich schicke niemanden o
Ich arbeite hart, ganz hart
Choko, mach du auch, lass uns gehen
Ich bin kein Dummkopf, ich bin kein Trottel
Wo Omo, die es vermasselt
Ich zeige dir meine Farben
Denkst du, ich bin ein Idiot?
Ich weiß ganz genau, was ich will
Die Sache ist kompliziert
Mein Mund kann nicht aufhören zu reden
Oh nein, nein o
Hört gut zu
Wenn ich kämpfe und arbeite
Was suche ich?
Kaluba, ich suche
Wenn ich von Ort zu Ort ziehe
Was suche ich?
Es ist der Dollar, den ich suche
Und ich habe ja gesagt, ja, ja
Ja, ja
Und viele Leute haben mir nein, nein, nein gesagt
Geld muss her o
Es ist schon lange her
Denn meine Mutter hat mich nicht umsonst geboren
Liegt es daran, dass ich es aus Liebe mache?
Wenn ich Geld habe, werde ich feiern wie verrückt
Ich gebe dir Geld, ich werde dein Sponsor sein
Ich bin die, die meine Mutter nicht umsonst geboren hat
Liegt es daran, dass ich es aus Liebe mache?
Wenn ich Geld habe, wirst du es wissen o
Trotzdem werde ich arbeiten, bis das Königreich kommt
Denn, denn
Dangote, Dangote (oh)
Dangote sucht immer noch nach Geld o
Ich schlafe nicht, ich schlafe nicht
Ich schlafe nicht auf dem Geld o
Wer bin ich?
Wer bin ich?
Warum sollte ich kein Geld finden o?
Ich schicke niemanden o
Ich arbeite hart, ganz hart
Choko
Mach du auch, lass uns gehen
Ich bin kein Dummkopf, ich bin kein Trottel
Wo Omo, die es vermasselt
Ich zeige dir meine Farben
Denkst du, ich bin ein Idiot?
Ich weiß ganz genau, was ich will
Die Sache ist kompliziert
Mein Mund kann nicht aufhören zu reden
Oh nein, nein o
Ich weiß ganz genau, was ich sage
Oder hast du vergessen, dass ich der Gorgon bin?
Ich singe laut und klar
Ich singe laut und klar
Geld kommt von Kel P
Denn das ist das wahre Geld
Lass mich das Geld finden
Dangote
Sucht Geld, ro ro
Geld finden, ye ye
Geld finden, nein, nein
Wer bin ich, um zu schlafen, oh nein
Um zu schlafen, ye ye
Ich bin Ji Masuun
Alakija sucht Geld
Dangote sucht Geld o
Otedola sucht Geld
Warum sollte ich kein Geld finden o?
Ah ahn, Geld finden
Adeleke sucht Geld o
Adenuga sucht Geld
Warum sollte ich kein Geld finden?
Geld finden, Geld finden
Warum sollte ich kein Geld finden?