395px

Dangote

Burna Boy

Dangote

Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
No level, no level
(It's Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko, make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Kaluba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me no no, no no
Moni lati lowo o
Odi don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get cash I go jaiye lokpopo
I go give you cash, I go be your sponsor
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get money, you go know o
Still I go hustle 'til thy kingdom come

Because because
Dangote, Dangote (oh)
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o?
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o

Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gorgon
Mo man korin gongon lori gangan
Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen
Dangote
Dey find money ro ro
Find money ye ye
Find money no no
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o?
Ah ahn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money?
Find money, find money
Why me no go find money?

Dangote

Dangote, Dangote
Dangote todavía dey encontrar dinero o
Sin nivel, sin nivel
(Es Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote todavía dey encontrar dinero o
Yo no dey, yo no dey
Yo no duermo dey en el dinero o
¿Quién soy yo?
¿Quién soy yo?
Wey hacer que no vaya a encontrar dinero o
No puedo enviar a nadie
Me dey hustle gan gan gan gan
Choko, hazte prisa, ma lo go

No sé olodo, no sé bolo
wo omo a ba lo fuck up
Voy a mostrarte mi color
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Emi gan gan gan mo yan wan lopolo
El asunto es suficiente
Enu mi ole tan tan tan
Oh, no, no
Haz que una escuche bien
Cuando me esforcé y dey hustle
¿A qué me parece?
Kaluba I dey encontrar
Cuando me muevo de un lugar a otro
¿A qué me parece?
Na el dólar que dey encontrar
Y yo no lo hago sí sí sí
Sí, sí
Y mucha gente me dice que no, no, no
Moni lati lowo
Odi don don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
¿Es porque yo dey soy para el amor?
Si consigo dinero voy jaiye lokpopo
Voy a darte dinero, voy a ser tu patrocinador
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
¿Es porque yo dey soy para el amor?
Si consigo dinero, vas a saber
Aun así voy a apurarme hasta que venga tu reino

Porque porque porque
Dangote, Dangote (oh)
Dangote todavía dey encontrar dinero o
Yo no dey, yo no dey
Yo no duermo dey en el dinero o
¿Quién soy yo?
¿Quién soy yo?
Wey hacer que no vaya a encontrar dinero o?
No puedo enviar a nadie
Me dey hustle gan gan gan gan
Choko
Hacerte prisa, ma lo go
No sé olodo, no sé bolo
wo omo a ba lo fuck up
Voy a mostrarte mi color
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan gan mo yan wan lopolo
El asunto es suficiente
Enu mi ole tan tan tan
Oh, no, no

Emi gan gan lo mo ton so
Abi te olvidas de decir que yo soy la gorgona
Mo hombre korin gongon lori gangan
Mo hombre korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen
Dangote
Dey encontrar dinero ro ro
Encuentra dinero, tu
Encontrar dinero no no no
Quién soy para venir dey dormir oh no
Ven a dormir
Mo ni Ji Masuun
Alakija dey encontrar dinero
Dangote dey encontrar dinero o
Otedola dey encontrar dinero
¿Por qué no voy a encontrar dinero o?
Ah ahn encontrar dinero
Adeleke dey encontrar dinero o
Adenuga dey encontrar dinero
¿Por qué no voy a encontrar dinero?
Encontrar dinero, encontrar dinero
¿Por qué no voy a encontrar dinero?

Escrita por: