395px

Dangote

Burna Boy

Dangote

Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
No level, no level
(It's Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko, make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Kaluba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me no no, no no
Moni lati lowo o
Odi don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get cash I go jaiye lokpopo
I go give you cash, I go be your sponsor
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get money, you go know o
Still I go hustle 'til thy kingdom come

Because because
Dangote, Dangote (oh)
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o?
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o

Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gorgon
Mo man korin gongon lori gangan
Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen
Dangote
Dey find money ro ro
Find money ye ye
Find money no no
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o?
Ah ahn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money?
Find money, find money
Why me no go find money?

Dangote

Dangote, Dangote
Dangote cherche toujours de l'argent o
Pas de niveau, pas de niveau
(C'est Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote cherche toujours de l'argent o
Je ne suis pas là, je ne suis pas là
Je ne dors pas sur l'argent o
Qui je suis ?
Qui je suis ?
Pourquoi je ne vais pas chercher de l'argent o ?
Je n'envoie personne o
Moi, je bosse vraiment
Choko, bosse, ne traîne pas

Je ne suis pas un idiot, je ne suis pas un loser
Wo Omo qui va tout foutre en l'air
Je vais te montrer ma vraie couleur
Tu veux dire que je ne suis pas intelligent ?
Moi, je sais vraiment ce que je fais
Le sujet est vaste
Ma bouche ne peut pas tout dire
Oh non non o
Écoutez bien
Quand je me bats et que je bosse
Qu'est-ce que je cherche ?
Kaluba, je cherche
Quand je bouge d'un endroit à l'autre
Qu'est-ce que je cherche ?
C'est le dollar que je cherche
Et j'ai dit oui oui
Oui oui
Et beaucoup de gens m'ont dit non non, non non
L'argent vient de l'argent o
C'est déjà fait
Parce que ma mère ne m'a pas mis au monde pour rien
Est-ce parce que je le fais par amour ?
Si j'ai de l'argent, je vais vivre à fond
Je vais te donner de l'argent, je vais être ton sponsor
Je sais que ma mère ne m'a pas mis au monde pour rien
Est-ce parce que je le fais par amour ?
Si j'ai de l'argent, tu le sauras o
Quand même, je vais bosser jusqu'à ce que le royaume arrive

Parce que parce que
Dangote, Dangote (oh)
Dangote cherche toujours de l'argent o
Je ne suis pas là, je ne suis pas là
Je ne dors pas sur l'argent o
Qui je suis ?
Qui je suis ?
Pourquoi je ne vais pas chercher de l'argent o ?
Je n'envoie personne o
Moi, je bosse vraiment
Choko
Bosse, ne traîne pas
Je ne suis pas un idiot, je ne suis pas un loser
Wo Omo qui va tout foutre en l'air
Je vais te montrer ma vraie couleur
Tu veux dire que je ne suis pas intelligent ?
Moi, je sais vraiment ce que je fais
Le sujet est vaste
Ma bouche ne peut pas tout dire
Oh non non o

Moi, je sais vraiment ce que je dis
Ou tu as oublié que je suis le gorgon
Je chante vraiment fort sur le vrai
Je chante vraiment fort sur le vrai
Commence avec Kel P
Parce que c'est vraiment de l'argent que je veux
Laisse-moi frapper fort
Dangote
Cherche de l'argent à gogo
Cherche de l'argent ouais ouais
Cherche de l'argent non non
Qui je suis pour venir dormir oh non
Venir dormir ouais ouais
Je suis Ji Masuun
Alakija cherche de l'argent
Dangote cherche de l'argent o
Otedola cherche de l'argent
Pourquoi je ne chercherais pas de l'argent o ?
Ah ahn cherche de l'argent
Adeleke cherche de l'argent o
Adenuga cherche de l'argent
Pourquoi je ne chercherais pas de l'argent ?
Cherche de l'argent, cherche de l'argent
Pourquoi je ne chercherais pas de l'argent ?

Escrita por: