395px

Dangote

Burna Boy

Dangote

Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
No level, no level
(It's Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko, make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Kaluba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me no no, no no
Moni lati lowo o
Odi don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get cash I go jaiye lokpopo
I go give you cash, I go be your sponsor
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get money, you go know o
Still I go hustle 'til thy kingdom come

Because because
Dangote, Dangote (oh)
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o?
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o

Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gorgon
Mo man korin gongon lori gangan
Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen
Dangote
Dey find money ro ro
Find money ye ye
Find money no no
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o?
Ah ahn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money?
Find money, find money
Why me no go find money?

Dangote

Dangote, Dangote
Dangote is nog steeds op zoek naar geld o
Geen niveau, geen niveau
(Het is Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote is nog steeds op zoek naar geld o
Ik ben er niet, ik ben er niet
Ik slaap niet op het geld o
Wie ben ik?
Wie ben ik?
Waarom zou ik geen geld gaan zoeken o?
Ik stuur niemand o
Ik hustle echt hard
Choko, ga hustlen, ga maar

Ik ben geen olodo, ik ben geen bolo
Wo Omo die het verknalt
Ik laat je mijn kleur zien
Zou je denken dat ik een domkop ben?
Ik weet echt wat ik doe
De zaak is veel
Mijn mond kan niet meer praten
Oh nee nee o
Luister goed
Als ik aan het strijden en hustlen ben
Wat zoek ik?
Kaluba, ik zoek
Als ik van plek naar plek ga
Wat zoek ik?
Het is de dollar die ik zoek
En ik heb ja ja gedaan
Ja ja
En veel mensen hebben me nee nee, nee nee gezegd
Ik moet geld hebben o
Het is al lang geleden
Omdat mijn moeder me niet heeft gebaard
Is het omdat ik het voor de liefde doe?
Als ik geld heb, ga ik genieten
Ik geef je geld, ik word je sponsor
Ik heb mijn moeder niet gebaard
Is het omdat ik het voor de liefde doe?
Als ik geld heb, zul je het weten o
Toch blijf ik hustlen tot het koninkrijk komt

Want omdat omdat
Dangote, Dangote (oh)
Dangote is nog steeds op zoek naar geld o
Ik ben er niet, ik ben er niet
Ik slaap niet op het geld o
Wie ben ik?
Wie ben ik?
Waarom zou ik geen geld gaan zoeken o?
Ik stuur niemand o
Ik hustle echt hard
Choko
Ga hustlen, ga maar
Ik ben geen olodo, ik ben geen bolo
Wo Omo die het verknalt
Ik laat je mijn kleur zien
Zou je denken dat ik een domkop ben?
Ik weet echt wat ik doe
De zaak is veel
Mijn mond kan niet meer praten
Oh nee nee o

Ik weet echt wat ik zeg
Of ben je vergeten dat ik de gorgon ben?
Ik zing echt hard op de beat
Ik zing echt hard op de beat
Begin met Kel P
Omdat dit echt een ding is
Laat me die beat raken
Dangote
Is op zoek naar geld ro ro
Zoek geld ye ye
Zoek geld nee nee
Wie ben ik om te gaan slapen oh nee
Ga maar slapen ye ye
Ik ben Ji Masuun
Alakija is op zoek naar geld
Dangote is op zoek naar geld o
Otedola is op zoek naar geld
Waarom zou ik geen geld zoeken o?
Ah ahn zoek geld
Adeleke is op zoek naar geld o
Adenuga is op zoek naar geld
Waarom zou ik geen geld zoeken?
Zoek geld, zoek geld
Waarom zou ik geen geld zoeken?

Escrita por: