Love
Na who go dey by your side if you waka through yo fire, fire?
Follow you, stand inside the fire, mm
No love me I go love, mm
No love us we go love
Who go believe you
When the whole world is callin' you a liar, liar? Mm
No love me I go love, mm
No love us we will love
No go dey live your life to impress anybody
'Cause some people worse pass Satan
No love me I go love
No love us we go love
Even though you love everybody, everybody no go fi love you (fi love you)
Turn my mind to my weapon
Fuck the world with the large condom
Anytime you dey vex, ọmọ
I go like make you hear this song
Me and you no be Jesus
So na only who love us we go love, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
So na only who love us we go love, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
No, no, no love us we go love
Tí wọn bota, uh
Leave dem inside gutter, uh
Focus on your bread and butter, uh
Feed your sons and daughter
Make sure that your mother no suffer, uh
Just dey live your life, baba, uh
Just keep aim real and proper, uh
Focus on better customers
You say Naija no well, my brother
Search and you will find
E no matter if they're close to you
Never buy a dream if it's sold to you
Uh, uh-uh (no be lie)
Na who go dey by your side if you waka through yo fire, fire? (Fire, fire)
Follow you, stand inside the fire (fire, fire)
No love me I go love (oh)
No love us we go love
Who go believe you
When the whole world is callin' you a liar, liar (liar, liar)? Mm
No love me I go love, mm (oh)
No love us we go love, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
No love us we go love, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
No, no, no love us we go love, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
No love us we go love, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
No, no, no love us we go love
Amour
Qui sera à tes côtés quand tu traverses le feu, feu ?
Te suivre, rester dans le feu, mm
Pas d'amour pour moi, je vais aimer, mm
Pas d'amour pour nous, nous allons aimer
Qui va te croire
Quand le monde entier t'appelle menteur, menteur ? Mm
Pas d'amour pour moi, je vais aimer, mm
Pas d'amour pour nous, nous aimerons
Ne vis pas ta vie pour impressionner qui que ce soit
Parce que certaines personnes sont pires que Satan
Pas d'amour pour moi, je vais aimer
Pas d'amour pour nous, nous allons aimer
Même si tu aimes tout le monde, tout le monde ne pourra pas t'aimer (te aimer)
Transforme mon esprit en arme
Va te faire foutre le monde avec un gros préservatif
Chaque fois que tu es en colère, bébé
J'aimerais que tu entendes cette chanson
Toi et moi, on n'est pas Jésus
Alors c'est seulement ceux qui nous aiment que nous allons aimer, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Alors c'est seulement ceux qui nous aiment que nous allons aimer, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Non, non, pas d'amour pour nous, nous allons aimer
Tí wọn bota, uh
Laisse-les dans le caniveau, uh
Concentre-toi sur ton pain et ton beurre, uh
Nourris tes fils et ta fille
Assure-toi que ta mère ne souffre pas, uh
Vis ta vie, papa, uh
Reste concentré et sérieux, uh
Concentre-toi sur de meilleurs clients
Tu dis que Naija va mal, mon frère
Cherche et tu trouveras
Peu importe s'ils sont proches de toi
N'achète jamais un rêve s'il t'est vendu
Uh, uh-uh (ce n'est pas un mensonge)
Qui sera à tes côtés quand tu traverses le feu, feu ? (Feu, feu)
Te suivre, rester dans le feu (feu, feu)
Pas d'amour pour moi, je vais aimer (oh)
Pas d'amour pour nous, nous allons aimer
Qui va te croire
Quand le monde entier t'appelle menteur, menteur (menteur, menteur) ? Mm
Pas d'amour pour moi, je vais aimer, mm (oh)
Pas d'amour pour nous, nous allons aimer, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Pas d'amour pour nous, nous allons aimer, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Non, non, pas d'amour pour nous, nous allons aimer, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Pas d'amour pour nous, nous allons aimer, uh
Uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh, uh-huh-huh-huh
Non, non, pas d'amour pour nous, nous allons aimer