Odogwu
When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)
And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
Say na who they draw the map e o? (Odogwu)
You are looking at the champion (Odogwu)
Where they girls na shaky nyansh e o? (Odogwu)
Wey the person, with the cash e o? (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Champion
Make I remind you as e dey go
Bounce to the sound, when I bounce with the dough
Serve yourself na the matter we dey do
Omo you dey slow, move make I move
I go slide, then you go sink like a boat
Me I just dey laugh like say life is a joke
I like Igbo girls, wey dey clean, wey dey cook
If their boyfriend no get money
Odogwu
Wenn ich in das Igbo-Land komme, rufen sie mich Odogwu (Odogwu)
Und wenn ich in die Stadt komme, ziehe ich das Agu an (Odogwu)
Und niemand kann dich aufhalten, so fliegen wir vorbei oh
Über jedes Hindernis, das ist Odogwu (Odogwu)
Sag mal, wer zeichnet die Karte, hä? (Odogwu)
Du schaust auf den Champion (Odogwu)
Wo sind die Mädchen mit dem wackelnden Hintern, hä? (Odogwu)
Wo ist die Person mit dem Geld, hä? (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Champion
Lass mich dich erinnern, wie es läuft
Bounce zum Beat, wenn ich mit dem Geld bounce
Bedien dich selbst, das ist das, was wir tun
Omo, du bist langsam, beweg dich, lass mich gehen
Ich gleite, dann wirst du sinken wie ein Boot
Ich lache einfach, als wäre das Leben ein Witz
Ich mag Igbo-Mädchen, die sauber sind, die kochen
Wenn ihr Freund kein Geld hat