On The Low
It's Kel P Vibes
Yeah, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko (baby your love dey high me)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a khaki, no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me (ye!)
And I know you shy but it's cool when we're making love
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
Omo khaki no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
Oh no
Shey when I wan dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And be a better guy guy
Be a better guy guy
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (ah baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
Omo khaki no fit be leather (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Jesu!
Im Verborgenen
Es sind Kel P Vibes
Ja, ja
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby, deine Liebe hebt mich hoch wie Choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby, deine Liebe hebt mich hoch wie Choko, ja
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby, deine Liebe hebt mich hoch wie Choko (baby, deine Liebe hebt mich hoch)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])
Angeli, Angelina, du kühlst meine Temperatur
Wenn du rufst, komme ich und bringe es
Ich werde nicht in deine Falle tappen, niemals
Sag, dass du mich für immer lieben wirst
Ich bin ein Khaki, kann kein Leder sein
Oh meine Angeli, Angelina
Oh meine Angeli, Angelina
Oh mi o da oh
Jedes Mal, wenn ich dich im Club sehe, schaue ich dein Body im Fernsehen
Weißt du nicht, dass das, was du trägst, jemanden umbringen kann?
Du weißt, ich spüre eine Vibe, du spürst eine Vibe, also baby, winde dich an mir (ja!)
Und ich weiß, du bist schüchtern, aber es ist cool, wenn wir Liebe machen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Angeli, Angelina, du kühlst meine Temperatur
Wenn du rufst, komme ich und bringe es
Ich werde nicht in deine Falle tappen, niemals
Sag, dass du mich für immer lieben wirst
Omo Khaki kann kein Leder sein
Oh meine Angeli, Angelina
Oh meine Angeli, Angelina
Oh nein
Wenn ich gehen will, lass mich dir ein Zeichen geben
Warum willst du mich wie in einem Interview ausfragen?
Ich versuche, den Ring an deinen Finger zu stecken
Und ein besserer Typ zu sein
Ein besserer Typ zu sein
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Im Verborgenen
Angeli, Angelina, du kühlst meine Temperatur (ah baby)
Wenn du rufst, komme ich und bringe es (ah baby)
Ich werde nicht in deine Falle tappen, niemals (ah baby)
Sag, dass du mich für immer lieben wirst (ah baby)
Omo Khaki kann kein Leder sein (ah baby)
Oh meine Angeli, Angelina (ah baby)
Oh meine Angeli, Angelina (ah baby)
Jesu!