On The Low
It's Kel P Vibes
Yeah, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko (baby your love dey high me)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a khaki, no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me (ye!)
And I know you shy but it's cool when we're making love
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
Omo khaki no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina
Oh no
Shey when I wan dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And be a better guy guy
Be a better guy guy
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (ah baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
Omo khaki no fit be leather (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Jesu!
Sur le Bas
C'est Kel P Vibes
Ouais, ouais
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Bébé, ton amour me fait planer comme du choco
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Bébé, ton amour me fait planer comme du choco, ouais
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Bébé, ton amour me fait planer comme du choco (bébé, ton amour me fait planer)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])
Angeli, Angelina, tu fais baisser ma température
Si tu appelles, je viendrai livrer
Je ne vais jamais tomber dans tes filets, jamais
Dis que c'est moi que tu aimeras pour toujours
Je suis un khaki, je ne peux pas être du cuir
Oh ma Angeli, Angelina
Oh ma Angeli, Angelina
Oh mi o da oh
Chaque fois que je te vois en boîte, je télévise ton corps
Tu ne sais pas que ce que tu as peut tuer quelqu'un
Tu sais que je ressens une vibe, tu ressens une vibe, alors bébé, danse sur moi (ouais!)
Et je sais que tu es timide mais c'est cool quand on fait l'amour
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Angeli, Angelina, tu fais baisser ma température
Si tu appelles, je viendrai livrer
Je ne vais jamais tomber dans tes filets, jamais
Dis que c'est moi que tu aimeras pour toujours
Omo khaki ne peut pas être du cuir
Oh ma Angeli, Angelina
Oh ma Angeli, Angelina
Oh non
Quand je veux partir, je te fais signe
Pourquoi tu veux me questionner comme un entretien
J'essaie de mettre la bague à ton doigt aussi
Et d'être un meilleur gars
Être un meilleur gars
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Sur le bas
Angeli, Angelina, tu fais baisser ma température (ah bébé)
Si tu appelles, je viendrai livrer (ah bébé)
Je ne vais jamais tomber dans tes filets, jamais (ah bébé)
Dis que c'est moi que tu aimeras pour toujours (ah bébé)
Omo khaki ne peut pas être du cuir (ah bébé)
Oh ma Angeli, Angelina (ah bébé)
Oh ma Angeli, Angelina (ah bébé)
Jésus!