395px

Op De Laag

Burna Boy

On The Low

It's Kel P Vibes
Yeah, yeah

Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko (baby your love dey high me)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a khaki, no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina

Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me (ye!)
And I know you shy but it's cool when we're making love

On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
Omo khaki no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina

Oh no
Shey when I wan dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And be a better guy guy
Be a better guy guy

On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (ah baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
Omo khaki no fit be leather (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)

Jesu!

Op De Laag

Het is Kel P Vibes
Ja, ja

Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby, jouw liefde maakt me high als choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby, jouw liefde maakt me high als choko, ja
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby, jouw liefde maakt me high als choko (baby, jouw liefde maakt me high)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])

Angeli, Angelina, je koelt mijn temperatuur
Als je belt, kom ik leveren
Ik ga niet in jouw handen vallen, nooit
Zeg dat jij mij voor altijd gaat liefhebben
Ik ben een khaki, kan geen leer zijn
Oh mijn Angeli, Angelina
Oh mijn Angeli, Angelina

Oh mi o da oh
Elke keer dat ik je zie in de club, kijk ik naar jouw lichaam
Weet je niet dat wat je hebt iemand kan doden?
Je weet dat ik een vibe voel, jij voelt een vibe, dus baby, draai het om me heen (ja!)
En ik weet dat je verlegen bent, maar het is cool als we liefde maken

Op de laag
Op de laag
Op de laag
Op de laag
Op de laag
Op de laag
Op de laag
Op de laag

Angeli, Angelina, je koelt mijn temperatuur
Als je belt, kom ik leveren
Ik ga niet in jouw handen vallen, nooit
Zeg dat jij mij voor altijd gaat liefhebben
Omo khaki kan geen leer zijn
Oh mijn Angeli, Angelina
Oh mijn Angeli, Angelina

Oh nee
Als ik wil vertrekken, laat ik het je weten
Waarom wil je me ondervragen als een interview?
Ik probeer ook een ring om jouw vinger te doen
En een betere jongen te zijn
Een betere jongen te zijn

Op de laag
Op de laag
Op de laag
Op de laag
Op de laag
Op de laag
Op de laag
Op de laag

Angeli, Angelina, je koelt mijn temperatuur (ah baby)
Als je belt, kom ik leveren (ah baby)
Ik ga niet in jouw handen vallen, nooit (ah baby)
Zeg dat jij mij voor altijd gaat liefhebben (ah baby)
Omo khaki kan geen leer zijn (ah baby)
Oh mijn Angeli, Angelina (ah baby)
Oh mijn Angeli, Angelina (ah baby)

Jezus!

Escrita por: