395px

Pregunta

Burna Boy

Question

You know what dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It’s Don Jazzy again
It’s Don Jazzy ah Don Jazzy

Jazz with the record
Just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya koma lo, Paso o play n’be ye mo
E go do you one kind, magbe fun e one time, omo to ba mess up

Anything you wish me, that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer

Boss like boss like we dey do
There causing Kasala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take picture with you

Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wu won ni ko so o

Anything you wish me
That be your portion
Bad man no dey work o
Man no be God o
Make dem dey talk am
As you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Question)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, answer, answer

(And level you no get)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Wey your baby oo)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer

Just for the record
Just for the record
If dem like make dem chop
All the tomato, dem no go ketchup

Pregunta

Sabes cómo me llaman
Llámame
Don Jazzy de nuevo
Es Don Jazzy de nuevo
Es Don Jazzy ah Don Jazzy

Jazz con el disco
Solo para dejar constancia
Si les gusta que se coman todos los tomates, no van a alcanzar el ketchup
Vamos, vete, Paso o juega y no te preocupes
Te hará sentir extraño, te hará enloquecer una vez, chico que se equivoque

Cualquier cosa que me desees, esa será tu porción
Los malos no trabajan, el hombre no es Dios
Que lo digan, mientras vuelas como un helicóptero
Es por la gracia de Dios y con la voluntad de Alá que avanzamos

Pregunta, pero no tienen respuesta
Hmm hmm Pregunta, pero no tienen respuesta
Hmm hmm Pregunta, pero no tienen respuesta
Hmm hmm Pregunta, pero no tienen respuesta, respuesta, respuesta

Jefe como jefe como lo hacemos
Causando alboroto cuando nos movemos
Veo luz verde cuando te miro
Porque podría tomarme una foto contigo

Es mi yuca la que estás mirando
Parece que no ves lo que haces
¿Ves cuando nos divertimos como Zule Zoo?
Lo que ellos dicen que no se puede decir

Cualquier cosa que me desees
Esa será tu porción
Los malos no trabajan
El hombre no es Dios
Que lo digan
Mientras vuelas como un helicóptero
Es por la gracia de Dios y con la voluntad de Alá que avanzamos

Pregunta, pero no tienen respuesta, Hmm hmm
Pregunta, pero no tienen respuesta, Hmm hmm
(Pregunta)
Pregunta, pero no tienen respuesta, Hmm hmm
Pregunta, pero no tienen respuesta, respuesta, respuesta

(Y nivel que no tienes)
Pregunta, pero no tienen respuesta, Hmm hmm
(¿Dónde está tu bebé?)
Pregunta, pero no tienen respuesta, Hmm hmm
Pregunta, pero no tienen respuesta, Hmm hmm
(¿Cuándo ganarás un Grammy?)
Pregunta, pero no tienen respuesta, respuesta, respuesta

Solo para dejar constancia
Solo para dejar constancia
Si les gusta que se coman
Todos los tomates, no van a alcanzar el ketchup

Escrita por: