395px

Demasiado Grande

Burna Boy

Way Too Big

I dey tell you my guy
You know my style
E no be childs
Dem no dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you wanna try
You go go die nberibe
It's been a landslide for a long time

But they no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy
Who bad enough, who do it like me
Make una call my cellular (wait)
Your back and your spinal cord e go break
If you carry my weight

Because I'm way too big
Way too big to be fucking with you
Because I'm way too smart
Way too smart to be falling in your trap
(Be fucking with you)
Because I'm way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Oluwaburna)

Truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I'm on drugs, ti mi o mu ri
But everything them talk still no dey do me
Them say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Used to roll with the shank just like Julie
Still Popcaan cos I'm unruly
Beat my case cos of hung jury
Took my place as the shine shine bobo of the Nigerian brewery

Because I'm way too big
Way too big to be fucking with you
Because I'm way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I'm way too cool
Way too cool to be losing my cool

(Because I'm way too big)
(Because I'm way too big)

Na your problem
Say, na your problem

I dey tell you my guy
You know my style
E no be Jazz
Them dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you want to try
You go go die nberibe
It's been a landslide for a long time
But them no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy

Demasiado Grande

Te lo digo, compadre
Conoces mi estilo
No es cosa de niños
No lo venden en eBay
Si dices que tienes agallas
Y quieres intentarlo
Vas a morir de miedo
Ha sido una avalancha por mucho tiempo

Pero no quieren creerme
Todos ustedes juntos
¿Quieres intentarlo?
Hazlo, si es fácil
¿Quién es lo suficientemente malo, quién lo hace como yo?
Llámenme a mi celular (espera)
Tu espalda y tu médula espinal se romperán
Si cargas con mi peso

Porque soy demasiado grande
Demasiado grande para estar jodiendo contigo
Porque soy demasiado inteligente
Demasiado inteligente para caer en tu trampa
(Estar jodiendo contigo)
Porque soy demasiado genial
Demasiado genial para perder la calma
(Oluwaburna)

Realmente, realmente
Traigo el trueno como Muri
Dicen que estoy drogado, pero no me importa
Pero todo lo que dicen aún no me afecta
Dicen que es porque soy oscuro
Antes de que mi vida cambiara, vivía en una película
Solía andar con la navaja como Julie
Todavía Popcaan porque soy indisciplinado
Gané mi caso por un jurado colgado
Tomé mi lugar como el chico brillante de la cervecería nigeriana

Porque soy demasiado grande
Demasiado grande para estar jodiendo contigo
Porque soy demasiado inteligente
Demasiado inteligente para caer en tu trampa (jodiendo contigo)
Porque soy demasiado genial
Demasiado genial para perder la calma

(Porque soy demasiado grande)
(Porque soy demasiado grande)

Es tu problema
Digo, es tu problema

Te lo digo, compadre
Conoces mi estilo
No es magia
No lo venden en eBay
Si dices que tienes agallas
Y quieres intentarlo
Vas a morir de miedo
Ha sido una avalancha por mucho tiempo
Pero no quieren creerme
Todos ustedes juntos
¿Quieres intentarlo?
Hazlo, si es fácil

Escrita por: