Way Too Big
I dey tell you my guy
You know my style
E no be childs
Dem no dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you wanna try
You go go die nberibe
It's been a landslide for a long time
But they no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy
Who bad enough, who do it like me
Make una call my cellular (wait)
Your back and your spinal cord e go break
If you carry my weight
Because I'm way too big
Way too big to be fucking with you
Because I'm way too smart
Way too smart to be falling in your trap
(Be fucking with you)
Because I'm way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Oluwaburna)
Truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I'm on drugs, ti mi o mu ri
But everything them talk still no dey do me
Them say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Used to roll with the shank just like Julie
Still Popcaan cos I'm unruly
Beat my case cos of hung jury
Took my place as the shine shine bobo of the Nigerian brewery
Because I'm way too big
Way too big to be fucking with you
Because I'm way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I'm way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Because I'm way too big)
(Because I'm way too big)
Na your problem
Say, na your problem
I dey tell you my guy
You know my style
E no be Jazz
Them dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you want to try
You go go die nberibe
It's been a landslide for a long time
But them no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy
Bien Trop Grand
Je te dis mon pote
Tu connais mon style
C'est pas des conneries
On ne le vend pas sur eBay
Si tu dis que t'as du cran
Et que tu veux essayer
Tu vas mourir nberibe
Ça fait longtemps que ça dégringole
Mais ils ne veulent pas me croire
Vous êtes tous réunis
Tu veux essayer
Allez, fais-le, si c'est si facile
Qui est assez fou, qui le fait comme moi
Appelez mon portable (attends)
Ton dos et ta colonne vertébrale vont se briser
Si tu portes mon poids
Parce que je suis bien trop grand
Bien trop grand pour traîner avec toi
Parce que je suis bien trop intelligent
Bien trop intelligent pour tomber dans ton piège
(À traîner avec toi)
Parce que je suis bien trop cool
Bien trop cool pour perdre mon calme
(Oluwaburna)
Vraiment, vraiment
J'apporte le tonnerre comme Muri
Ils disent que je suis sous drogue, ti mi o mu ri
Mais tout ce qu'ils disent ne m'atteint pas
Ils disent que c'est parce que je suis skuri
Avant que ma vie change, je vivais dans un film
Je traînais avec le shank comme Julie
Toujours Popcaan car je suis indiscipliné
J'ai gagné mon procès à cause d'un jury suspendu
J'ai pris ma place en tant que shine shine bobo de la brasserie nigériane
Parce que je suis bien trop grand
Bien trop grand pour traîner avec toi
Parce que je suis bien trop intelligent
Bien trop intelligent pour tomber dans ton piège (à traîner avec toi)
Parce que je suis bien trop cool
Bien trop cool pour perdre mon calme
(Pourquoi je suis bien trop grand)
(Pourquoi je suis bien trop grand)
C'est ton problème
Dis, c'est ton problème
Je te dis mon pote
Tu connais mon style
C'est pas du Jazz
On le vend sur eBay
Si tu dis que t'as du cran
Et que tu veux essayer
Tu vas mourir nberibe
Ça fait longtemps que ça dégringole
Mais ils ne veulent pas me croire
Vous êtes tous réunis
Tu veux essayer
Allez, fais-le, si c'est si facile