395px

Yeah

Burna Boy

Ye

Yeah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga

Oluwaburna, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah

This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn (tell me, tell me)

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

Ah, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
(I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
(I can't come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit

Different tings dem happening
Schemes and packaging
Inna one night, fourshows I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro, my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be commissioner, I be head of state

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

Oluwaburna, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah

Yeah

Yeah
My dude, die for nothing, ah
My dude, die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My dude, die for nothing, ah
My dude, die for nothing, ah
My dude

Oluwaburna, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah

This one’s a banger that’s going off
Me, I ain't got time, I’m just vibing
Dada covering my face, calling me Lagbaja
Big guy, who doesn’t wear a robe
Ahn ahn (tell me, tell me)

My dude, what’s it gonna be?
G-Wagon or the Bentley?
The girls riding with me
I can’t, die for nothing
My dude, what’s it gonna be?
G-Wagon or the Bentley?
The girls riding with me
I can’t, die for nothing

Ah, just know that
Whatever you do, they gotta comment
(I can’t come and kill myself)
So whatever I’m doing
I’m trying to do it my way
(I can’t come and kill myself)
So many struggles we face
Just to make sure there’s money
But my people will say
I don’t want to die, I don’t want to go
I don’t want to fade away, I want to enjoy
I want to live life, I want to buy a car
I want to build a house, I still want to party
Tell me, tell me

My dude, what’s it gonna be?
G-Wagon or the Bentley?
The girls riding with me
I can’t, die for nothing
My dude, what’s it gonna be?
G-Wagon or the Bentley?
The girls riding with me
I can’t

Different things are happening
Schemes and packaging
In one night, four shows I’m juggling
Flow like the ocean, I’m paddling my boat
Shout out Shina Peller
That’s my bro, my family
Frozen chains, when it comes to money
I’m focused
Let me tell you straight, you’re not my equal
If you’re a commissioner, I’m the head of state

But my people will say
I don’t want to die, I don’t want to go
I don’t want to fade away, I want to enjoy
I want to live life, I want to buy a car
I want to build a house, I still want to party
Tell me, tell me

My dude, what’s it gonna be?
G-Wagon or the Bentley?
The girls riding with me
I can’t, die for nothing
My dude, what’s it gonna be?
G-Wagon or the Bentley?
The girls riding with me
I can’t, die for nothing

Oluwaburna, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah

Escrita por: