395px

Sí

Burna Boy

Ye

Yeah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga

Oluwaburna, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah

This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn (tell me, tell me)

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

Ah, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
(I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
(I can't come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit

Different tings dem happening
Schemes and packaging
Inna one night, fourshows I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro, my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be commissioner, I be head of state

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

Oluwaburna, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Yeah, uh-huh, yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah, yeah yeah yeah

Sí

Sí. - ¿Sí
Mi negro, muere por nada
Mi negro, muere por nada
Morir por nada, ah
Mi negro, muere por nada
Mi negro, muere por nada
Mi negro

Oluwaburna, ajá, sí sí sí sí
Sí, sí, sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí, sí, sí

Este na gbedu wey dey ja pata
Yo, no tengo tiempo, yo dey da pada
Papá cubro mi cara, llamándome Lagbaja
Hombre grande, wey no dey desgaste agbada
Ahn ahn (dime, dime)

Mi negro, ¿qué va a ser?
¿G-Wagon o de Bentley?
El gyaldem montando conmigo
No estoy en forma, muero por nada
Mi negro, ¿qué va a ser?
¿G-Wagon o de Bentley?
El gyaldem montando conmigo
No estoy en forma, muero por nada

Ah, hacerte saber decir
Cualquier cosa que hagas, dem debe comentar
(No puedo ir y suicidarme)
Así que cualquier cosa que yo quiera hacer
Yo dey trato de dey hacer soy mi manera
(No puedo ir y suicidarme)
Mucho mucho mucho sufrimiento wey nos enfrentamos
Sólo para asegurarse de que el dinero dey
Pero mi gente va a decir
No quiero kpai, no quiero morir
No quiero kpeme, quiero disfrutar
Quiero cortar la vida, quiero comprar el motor
Quiero construir casa, todavía quiero aparecer
Dime, dime

Mi negro, ¿qué va a ser?
¿G-Wagon o de Bentley?
El gyaldem montando conmigo
No estoy en forma, muero por nada
Mi negro, ¿qué va a ser?
G-Wagon o de Bentley
El gyaldem montando conmigo
No encajo

Diferentes cosas que están sucediendo
Esquemas y embalajes
Inna una noche, cuatro shows Estoy haciendo malabares
Flujo como el océano, mi barco estoy remando
Grita Shina Peller
Ese es mi hermano, mi familia
Cadenas congeladas, cuando se trata de dinero
Me concentro
Haz que te lo diga claro, no eres mi compañero
Si usted es comisionado, yo seré jefe de estado

Pero mi gente va a decir
No quiero kpai, no quiero morir
No quiero kpeme, quiero disfrutar
Quiero cortar la vida, quiero comprar el motor
Quiero construir casa, todavía quiero aparecer
Dime, dime

Mi negro, ¿qué va a ser?
¿G-Wagon o de Bentley?
El gyaldem montando conmigo
No estoy en forma, muero por nada
¿Qué va a ser mi negro?
¿G-Wagon o de Bentley?
El gyaldem montando conmigo
No estoy en forma, muero por nada

Oluwaburna, sí sí sí sí
Sí, sí, sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí
Sí, sí, sí, sí, sí, sí

Escrita por: