Heaven
There's no food for a lazy man
Any how the matter be I go maneuver reach the end
Papa told me be diligent mama said be obedient
Don't pretend, let yes be yes, no be no
Always dey speak the truth
While searching for my daily bread
I no trust nobody
Watch whoever you dey call a friend
Some don't want your progress
Some no wan see you reach anywhere
The main thing be say the world wey dey wicked oh so know
While searching for my daily bread
Trust nobody while I face my fears
(Arrrh)
Cause after all the struggles and troubles brother
Man go die one day
(Errr errrr)
I No fear wetin dey for my lane
Cause na holy Jah dey guide my ways
oh, oh
Cause after all the struggles and troubles my brother
We go make am one day
We all go go to heaven
(Aje)
Nobody wan die but wan go heaven
(Aje aje)
Find shortcut to heaven
Make you no go do come dey blame the devil
(Aje aje)
We all go go to heaven (Mmmmm)
Nobody wan die but wan go heaven
(Wan wan wan go heaven)

(My lane)
Cause na holy Jah dey guide my ways
(My way)
Cause after all the struggles and troubles my brother
We go make am one day
The street is military
General fit retire
But e no go food chop if he no get the raba
Sellout everywhere
Few brother keeper
I don do many things just to get the mula
Some people tell me say you cannot be a winner
I ask them na who wey go dash baboon banana
E Don burst now same people want to call me brother
Like I said me I no go take am personal
While searching for my daily bread
Trust nobody while I face my fears
(Arrrh)
Cause after all the struggles and troubles brother
Man go die one day
(Errr errrr)
No fear wetin dey for my lane
Cause na holy Jah dey guide my ways
(oh, oh)
Cause after all the struggles and troubles my brother
We go make am one day
We all go go to heaven
(Aje)
Nobody wan die but wan go heaven
(Aje aje)
Find shortcut to heaven
Make you no go do come dey blame the devil
(Aje aje)
We all go go to heaven (Mmmmm)
Nobody wan die but wan go heaven
(Wan wan wan go heaven)
Find shortcut to heaven
Make you no go do come dey blame the devil
(Aje aje)
Cielo
No hay comida para un hombre flojo
De cualquier forma que sea, yo voy a maniobrar hasta el final
Papá me dijo que sea diligente, mamá dijo que sea obediente
No finjas, que el sí sea sí, y el no sea no
Siempre habla la verdad
Mientras busco mi pan diario
No confío en nadie
Mira a quien llames amigo
Algunos no quieren tu progreso
Algunos no quieren verte llegar a ningún lado
Lo principal es que el mundo es malvado, así que ten cuidado
Mientras busco mi pan diario
No confío en nadie mientras enfrento mis miedos
(Arrrh)
Porque después de todas las luchas y problemas, hermano
El hombre va a morir un día
(Errr errrr)
No le temo a lo que hay en mi camino
Porque es el santo Jah quien guía mis pasos
oh, oh
Porque después de todas las luchas y problemas, hermano
Lo lograremos un día
Todos iremos al cielo
(Aje)
Nadie quiere morir, pero quiere ir al cielo
(Aje aje)
Encuentra un atajo al cielo
No vayas a hacer y luego culpar al diablo
(Aje aje)
Todos iremos al cielo (Mmmmm)
Nadie quiere morir, pero quiere ir al cielo
(Wan wan wan va al cielo)

(Mi camino)
Porque es el santo Jah quien guía mis pasos
(Mis pasos)
Porque después de todas las luchas y problemas, hermano
Lo lograremos un día
La calle es militar
El general puede retirarse
Pero no va a comer si no tiene el dinero
Traición por todas partes
Pocos son los que cuidan a sus hermanos
He hecho muchas cosas solo para conseguir la plata
Algunas personas me dicen que no puedes ser un ganador
Les pregunto, ¿quién le va a dar un plátano al babuino?
Ya estalló, ahora esas mismas personas quieren llamarme hermano
Como dije, yo no lo tomaré personal